Chelsea vs Liverpool chelsea vex cos liver beat dem comot for league give them 3-1 so this is the live report from stamford bridge i am Nickyvil down in the naija pals to hear people view and comment about today match:
Iron Lady:sorry i am out here but i think say my husband Gwhy go make comeback for liver we go beat them Na.chelse na sepe
Federico:I comot for here na car me dey wash ooo i think say blues sky go hammer liver.
Emmy:Posted before na so so post dem go dey post well sha liver na red and red na danger
Gwhy:hello Ironlady thank you so much i love you come na come give me kiss hey i do no any i dey on side
Stripod: Ha i dey pass sha well wetin dey do you Gwhy na girl you sabi
Omatseye:Ha me dey here on my pc oo i think say by the time drogba catch liver hmm go make them no black juju dey work oo he don renew ammm
well to be continued..
Posted: at 14-04-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
omatseye at 14-04-2009 07:36 AM (16 years ago) (m)
nice 1..pal....u see u on ur next level...very creative....natural joke..keep it up...
Posted: at 14-04-2009 07:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 14-04-2009 11:06 PM (16 years ago) (m)
Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:04 PM
chelsea will win even tho i dont belong there
"chelsea will win"? which island u tell me say dey live sef? Match wey dem don finish since! the result na 7-5 aggregate in favor of chelsea, ok? ironwoman!
Posted: at 14-04-2009 11:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
ironlady at 14-04-2009 11:08 PM (16 years ago) (f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:06 PM
Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:04 PM
chelsea will win even tho i dont belong there
"chelsea will win"? which island u tell me say dey live sef? Match wey dem don finish since! the result na 7-5 aggregate in favor of chelsea, ok? ironwoman!
hehe i didnt read d damn phyuking thing i just saw liverpool n chelsea and i talked!!who win self i no wacth am
Posted: at 14-04-2009 11:08 PM (16 years ago) | Hero
degreatest2 at 14-04-2009 11:24 PM (16 years ago) (m)
Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:21 PM
ok i get it now..i came from d gunner family
Omo wa sere, who dem be? Gunners for life! Gunners rule, make dem talk weti dem like! ohun to ba wu anybody lo le fenu won so! paddy me, chelsea go hear am on saturday fr wembley! mark my words
Posted: at 14-04-2009 11:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
ironlady at 14-04-2009 11:27 PM (16 years ago) (f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:24 PM
Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:21 PM
ok i get it now..i came from d gunner family
Omo wa sere, who dem be? Gunners for life! Gunners rule, make dem talk weti dem like! ohun to ba wu anybody lo le fenu won so! paddy me, chelsea go hear am on saturday fr wembley! mark my words
hmmmm...nice up gunner fly emirate for lyfe man!ok ooo
Posted: at 14-04-2009 11:27 PM (16 years ago) | Hero