Posted: at | |
Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Jamb result ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
na fyt Reply
| |||||
Quote from: size1 on 16-04-2009 10:16 AM na fyt who u wan follow fight? u drink beans water ni?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 16-04-2009 10:57 AM Quote from: size1 on 16-04-2009 10:16 AM na fyt who u wan follow fight? u drink beans water ni?chairman i greet u
| |||||
UP MAN U JOO WE DEY GO UP GUN VS RED DEVIL WE GO SEE IF GUN FIT KILL DEVIL Reply
| |||||
Chelsea 4 lyf! Reply
| |||||
Which one come be Sepe for this one You wan die abi Reply
| |||||
no mind am, na d ogogoro wey she drink dey wrry am dis morning Reply
| |||||
Iphie n nick, Our 4ms stil dey oooo...Bt na limitd copy remain. Join d winin tim nw n b a champion. DA BLUES 4 LYE!! Reply![]()
| |||||
GO BAK TO D HOSPITAL , U NEVA RECOVER FINISH Reply
| |||||
yes ooo he neva recoverd finish oo man u for life jare Reply
| |||||
man u 4 lyf abi? if they jam MILAN wetin u go call them man u 4 dead ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
na joke? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:24 PM Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:21 PM ok i get it now..i came from d gunner family Omo wa sere, who dem be? Gunners for life! Gunners rule, make dem talk weti dem like! ohun to ba wu anybody lo le fenu won so! paddy me, chelsea go hear am on saturday fr wembley! mark my wordsGREATEST U DON SEE AS WE MARK UR WORDS...WE DON FINISHI UNA .. ![]() ![]()
| |||||
Up chelsea, up chelse, up chelsea, up chelsea. Chelsea 4 lyf, chelsea 2- ass.Anal 1 ooooooo. Iron lady wer r u oooooo, kpoyaka. The bluesss Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:24 PM Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:21 PM ok i get it now..i came from d gunner family Omo wa sere, who dem be? Gunners for life! Gunners rule, make dem talk weti dem like! ohun to ba wu anybody lo le fenu won so! paddy me, chelsea go hear am on saturday fr wembley! mark my words
| |||||
Quote from: Recoverd on 18-04-2009 10:53 PM Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:24 PM Quote from: ironlady on 14-04-2009 11:21 PM ok i get it now..i came from d gunner family Omo wa sere, who dem be? Gunners for life! Gunners rule, make dem talk weti dem like! ohun to ba wu anybody lo le fenu won so! paddy me, chelsea go hear am on saturday fr wembley! mark my wordsSO...U BE BLUES.... ![]() ![]()
| |||||
Yes oooooo.. 4 eva n eva Reply
| |||||
you go die blues Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot