Photos Of Naeto C, Waje Chuddy K, Chidinma... At Aztech Arcum Opening Concert (Page 2)

Date: 30-08-2012 3:01 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2]
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 05:16 PM (11 years ago)
(m)
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike

Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i  agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 05:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicco77 at 16-09-2012 01:05 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 16-09-2012 01:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 30-11-2012 07:18 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 30-11-2012 07:18 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 30-11-2012 07:18 AM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 30-11-2012 07:18 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]