mickky21 at 1-09-2012 07:11 AM (12 years ago) (m) ok Posted: at 1-09-2012 07:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vantheo at 1-09-2012 07:49 AM (12 years ago) (m) dem wan fight for 50litres of crude oil wey dey inside jerrycan
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 1-09-2012 07:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
keke405 at 1-09-2012 09:05 AM (12 years ago) (m) for the last time me and you no be the same category , you are faceless idiot who will die on the street soon
you can say what ever you want to say but i know one thong for sure that in you bush so call village ang your entire generation will refer to me as his highness coz i knw you worship money like you call maney i will buy your father and he will bring you down for me so no long thing (ijiji na adighi anu ihe na eso ozu alakpu n, ime ili) the last warning Posted: at 1-09-2012 09:05 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jimjordan at 1-09-2012 09:28 AM (12 years ago) (m) Reply |
ajanni at 1-09-2012 10:43 AM (12 years ago) (m) lol cows and goats Aboki nama,smelling pigs, u should go and take ur shower and brush ur gworo teeth b4 any further comment
robber and son of an armed robber father Posted: at 1-09-2012 10:43 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Nicksam at 1-09-2012 11:33 AM (12 years ago) (m) SEE ME SEE WAHALA OOO Posted: at 1-09-2012 11:33 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 1-09-2012 12:34 PM (12 years ago) (m) na you be proper monki na, so you never know this since?
hahahahah, na wetin na...why you carry fight come like that?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 1-09-2012 12:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 1-09-2012 12:34 PM (12 years ago) (m) SEE ME SEE WAHALA OOO
real wahala
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 1-09-2012 12:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
kekewit at 1-09-2012 01:08 PM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2012 01:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Big joke GEJ - better settle where d oil dey first. Posted: at 1-09-2012 01:41 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyeozo at 1-09-2012 02:27 PM (12 years ago) (m) Kogi state, will be a small huddle to jump where Anambra people are Posted: at 1-09-2012 02:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 02:44 PM (12 years ago) (m) There is plenty at our back-yard.
Abeg i dey come now now, with pipe, cos na PIPE i go use sweep all that your oil for your backyard Posted: at 1-09-2012 02:44 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 02:48 PM (12 years ago) (m) Reply |
Dem don dey fight again, oil never come finish o! Na wa for 9ja people
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 1-09-2012 02:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Boss347 at 1-09-2012 02:51 PM (12 years ago) (m) I no understand d national cake wey u dey talk abt ooo  The cake still remain?
If you curse me, I curse you back. If you threaten me, I come for you. NFNF Posted: at 1-09-2012 02:51 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 03:02 PM (12 years ago) (m) The cake still remain?
NO, ITS FINISHED Posted: at 1-09-2012 03:02 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 1-09-2012 03:03 PM (12 years ago) (m) The cake still remain?
NO, ITS FINISHED, NA only KULI KULI remain, you go chop? Posted: at 1-09-2012 03:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i hear say Oluṣẹgun Mathew Okikiọla Arẹmu Ọbasanjọ, former Nigerian Army general and former President of Nigeria and open_reality come dey romance 4 KFC Fast food restaurants 4 lagos........Naija una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 1-09-2012 04:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOL am laughing oo Posted: at 1-09-2012 05:12 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-09-2012 05:19 PM (12 years ago) (m) Posted: at 1-09-2012 05:19 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |