Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike
Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 05:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 2-09-2012 05:20 PM (12 years ago) (m) you this madboy here again? Posted: at 2-09-2012 05:20 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Ecto at 2-09-2012 06:13 PM (12 years ago) (m) Only 4 Naija e de happen Posted: at 2-09-2012 06:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
God bless Nigeria , but ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-09-2012 06:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 2-09-2012 07:48 PM (12 years ago) (m) HMMM Posted: at 2-09-2012 07:48 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
uzoeji at 2-09-2012 07:53 PM (12 years ago) (m) poster which one be ..AK46 again..abi made in nigeria..i never hear of AK46 before oooh..abi na new gun..
Posted: at 2-09-2012 07:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uzoeji at 2-09-2012 07:56 PM (12 years ago) (m) poster which one be ..AK46 again..abi made in nigeria..i never hear of AK46 before oooh..abi na new gun..
ALL THIS POSTER'S NOGO FIT KILL US HERE. AK46, VERY SOON THEY GO PRESENT AK35, AND WITH THIS U CAN NOT ASSATAIN IF THE STORY IS REAL OR FAKE Posted: at 2-09-2012 07:56 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 2-09-2012 08:27 PM (12 years ago) (m) in other advanced countries u hardly see soldiers on the street left alone harassing someone AK47 is a rifle gun probably the ak46 may be a new rifle machine gun or machine gun rifle
Yes in the advanced World soldiers would only be seen on the street if there is a coup or crisis, But it takes another dimension in Naija. Posted: at 2-09-2012 08:27 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
pamela224 at 2-09-2012 09:32 PM (12 years ago) (f) Posted: at 2-09-2012 09:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 2-09-2012 11:44 PM (12 years ago) (m) Reply |
aso4life1 at 3-09-2012 09:57 AM (12 years ago) (m)
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 3-09-2012 09:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
richi192 at 3-09-2012 10:45 AM (12 years ago) (f)
Posted: at 3-09-2012 10:45 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 3-09-2012 12:11 PM (12 years ago) (m) Posted: at 3-09-2012 12:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dizhadah at 3-09-2012 12:29 PM (12 years ago) (f) Posted: at 3-09-2012 12:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bettygirls at 3-09-2012 01:07 PM (12 years ago) (f) Posted: at 3-09-2012 01:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
moniconyez at 3-09-2012 01:49 PM (12 years ago) (m) Reply |
cocoeni at 3-09-2012 02:46 PM (12 years ago) (f) see wahala Posted: at 3-09-2012 02:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 3-09-2012 03:36 PM (12 years ago) (m) HMMMMMMMMM Posted: at 3-09-2012 03:36 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Uranus03 at 3-09-2012 04:39 PM (12 years ago) (m) He for no run, make him stay.. Animal wey no sabi use gun.. Na so dem dey shoot civilian, he tink say army come play. One slap! Posted: at 3-09-2012 04:39 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 3-09-2012 04:40 PM (12 years ago) (m) good news.. Posted: at 3-09-2012 04:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |