



Posted: at | |
Quote from: Neglito on 4-09-2012 06:03 PM He is waiting for Paul to hook-up so that they'll wed the same day. i hope sooo ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
REMOVE your hand from your CENTRE of ATTRACTION na Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
THAT'S GREAT Reply
| |||||
all dis single single ladies and girls wey e dey hia 4 naijapals , hia is mobile phone contract of Nigeria Former President General Ibrahim Badamasi Babangida 00 234 803 458 966 76.....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Reply
| |||||
Quote from: moniconyez on 4-09-2012 07:03 PM HATERS GO KISS HOT IRON, PETER F.U.C.K HER WELL WELL BORN LIKE 4 KIDS B4 MARRYING COS WE NO WAN OJORO HERE., AFTER MARRIAGE NOW THEM GO SAY CHILD NO COME, . TEST THE T.O.T.O BEFORE PAY OOO shut up na marriage be4 children.MAKE U GO MARRY HER PETER STOP FORNICATING:the world is really coming to an end see as u dey promote sin.mumu
| |||||
AND WHY ARE YOU CURSING? YOU CHOP SOAP? NEVER YOU EVER QUOTE MY COMMENTS AGAIN Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lanudja on 4-09-2012 05:56 PM No do marry her legally... dey busy dey give her belle like say u dey 4bid 2 marry ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: Hollermeelaycon on 4-09-2012 06:57 PM shey mke im com marry ur fugly sister ni? Abeg if e dey pain u, go bite live wire. Yeye mtcheeeeeeeeeew ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: moniconyez on 4-09-2012 07:03 PM HATERS GO KISS HOT IRON, PETER F.U.C.K HER WELL WELL BORN LIKE 4 KIDS B4 MARRYING COS WE NO WAN OJORO HERE., AFTER MARRIAGE NOW THEM GO SAY CHILD NO COME, . TEST THE T.O.T.O BEFORE PAY OOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: jamesbondchick on 4-09-2012 07:42 PM Dem dey forbid to marry? 2nd belle? Ha! Lola papa nor get shame sef, he still dey smile for picture instead of am to force peter to marry him pickin! Mtschewww free d old man jor..Money Rule the world HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: moniconyez on 4-09-2012 10:34 PM AND WHY ARE YOU CURSING? YOU CHOP SOAP? NEVER YOU EVER QUOTE MY COMMENTS AGAIN d guy dey vex nobi small ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
If dem tell una say Anambra man go fit marry onye ofe mmanu una go gree abi Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Hollermeelaycon on 4-09-2012 06:57 PM shey mke im com marry ur fugly sister ni? Abeg if e dey pain u, go bite live wire. Yeye mtcheeeeeeeeeew abeg help me tell am. transformer full everywhere for naija, make him try find d one him go hug.
| |||||
very wrong... just buried their mum 2 weeks ago Reply
| |||||
Wait..oooo second baby??? Reply![]() ![]() ![]() Abi you dey impotent tell us naa ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I DONT BLEAM PETER SHA, THE GIRL DONT HV RESPEST FOR HER FAMILY, NA ONLY TO OPEN HER 2 LEGS TO THAT GUY.. Reply
| |||||
NA TOO MUCH STYEL CUS AM...THE GUY DE GV AM FROUNT AND BACK EVERYTIME, THAT WHY SHE FORGET HER SELF AND HV ANOTHERE CHILD WITH OUR BRT P....... Reply
| |||||
ok ReplyA good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right?
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest