denmal at 8-09-2012 09:30 PM (12 years ago) (m) THE TIME WEY DEM DEY JOLI TOGEDA FOR FRANCE,AMERICA,LONDON, SHEY I DEY THERE  UNA COME FIT WETIN COME CONCERN ME? BREACH OF CONTRACT OR STAMFORD BRIDE HE NO CONCERN ME JORRR,... MAKE ME DEY HUSTLE DEY GO we are together Posted: at 8-09-2012 09:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Happysam41 at 8-09-2012 09:43 PM (12 years ago) (m) I love that guy may d no dulling joooo Posted: at 8-09-2012 09:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dourthing at 9-09-2012 03:14 AM (12 years ago) (m) Ogoroman know him Bar hustle ur Hustle every body get him own for body oh....i get my own tooo Posted: at 9-09-2012 03:14 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 9-09-2012 03:17 AM (12 years ago) (m)
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-09-2012 03:17 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
proly at 9-09-2012 03:25 AM (12 years ago) (f) ok Posted: at 9-09-2012 03:25 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
proly at 9-09-2012 03:27 AM (12 years ago) (f) ok Posted: at 9-09-2012 03:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Adego1 at 9-09-2012 05:36 AM (12 years ago) (m) How does this change the price of garri in the market Posted: at 9-09-2012 05:36 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chicco77 at 9-09-2012 06:08 AM (12 years ago) (f) ABI Posted: at 9-09-2012 06:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yvonneobas at 9-09-2012 08:50 AM (12 years ago) (f) Watevr,dere biznzz!! Posted: at 9-09-2012 08:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Right mr May D.. .. when theres a bridge of contract i blv both perties can come to term, sit down and discuss on issues as regards the what n why? sue them sha na ur money
Sophie why you fall my hands like this nooow?.It is not a BRIDGE of contract but rather a BREACH of contract.Also not PERTIES but PARTIES.Sophie,Sophie,Sophie......how many times I call you,na since when u start to follow nametalkam post woman private parts for this place,na since then u start make mistake way u no dey make before.Abeg no fall my hand like this again Posted: at 9-09-2012 09:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ela214 at 9-09-2012 10:56 AM (12 years ago) (f) e no easy ohh.i belive i dialouge no dialogue no dialogy whateva wetin i dey be say make u talk to p sqaure Posted: at 9-09-2012 10:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chizzykool at 9-09-2012 11:51 AM (12 years ago) (f) May D should beta go and look for wat to do with the small money he has and stop feeling f.... Posted: at 9-09-2012 11:51 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
beneno at 9-09-2012 12:59 PM (12 years ago) (m) happy sunday to all members of naijapals and friends most especially sophiebaby  ,nothing does una.its one of my best sunday so far and i am enjoying my self here,i dont mind if any one of u join me Posted: at 9-09-2012 12:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lee22 at 9-09-2012 01:10 PM (12 years ago) (f) Posted: at 9-09-2012 01:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
debbykiss at 9-09-2012 02:35 PM (12 years ago) (f) hahahhahhahhahha 9ja una tooo much ooooo, hmmmm godd luck sha. Stamford, Iyana ipaja , London bridge hahhahahaha abigeiiii. Posted: at 9-09-2012 02:35 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nicksam at 9-09-2012 05:45 PM (12 years ago) (m) PASSING Posted: at 9-09-2012 05:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 9-09-2012 07:32 PM (12 years ago) (m) I JUMPED THIS ONE BIG TIME Posted: at 9-09-2012 07:32 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
interpo777 at 9-09-2012 08:24 PM (12 years ago) (m) he will be well addressed if he still doesnt know the offence and its punishment being a betrayal that leaks confidencials of partnership Posted: at 9-09-2012 08:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nkedaddy at 9-09-2012 09:44 PM (12 years ago) (m) very useless may D, if may D no go for back go release p square song (ALINGO) way never come market y dem no go sack am . all of una just dey yarn nonsense, Yoruba man back stabbers, he should go to hell, he will definitely loose the case Posted: at 9-09-2012 09:44 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 10-09-2012 01:17 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |