zoe61 at 14-09-2012 10:14 PM (12 years ago) (f) i like wizkid Posted: at 14-09-2012 10:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
mbc2mbc3 at 15-09-2012 04:12 AM (12 years ago) (m) kids Posted: at 15-09-2012 04:12 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmalove79 at 15-09-2012 04:40 AM (12 years ago) (m) Well aint stoppin 2 dancin @ both of dem song in da club nor car/home.its normal dat tooth and tongue do fight but settle.so we hope sumday dis crews will realise dere errors and settle 4 good wit even and beta album. Posted: at 15-09-2012 04:40 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ryan16 at 15-09-2012 05:24 AM (12 years ago) (m) poster u just seat down look and start writing abi,wetin come concarn us for dis ppl matter now,as for me david and wiz and da rest of them,who sing well whn ppl fit dance put dats wht will want,no be how d music take start and hw dem take they share or get money we wan hear,every body get the way there money dey come,poster na like dis u take they get your money??? Posted: at 15-09-2012 05:24 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
danny6 at 15-09-2012 05:44 AM (12 years ago) (m) Who really cares about this dudes huh.. Posted: at 15-09-2012 05:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
visioneer at 15-09-2012 06:07 AM (12 years ago) (m) FIRST AND FOREMOST NIGERIAN MUSIC INDUSTRY AND MANY OTHER INDUSTRY IN THE WORLD RE NOW DOING CRAPS, THOSE DAYS MUSIC GIVES SENCE AND INSPIRATION, NOW S ALL ABOUT SEX , DRINKS , AND FASHION, LOOK AT THE TWO SMALL BOYS WHT DO THEY KNOW AND WHY RE THEY FIGHTING , THEY DONT EVEN KNOW HOW SPELL THIER NAMES , THE GOOD OLD DAYS RE GONE Posted: at 15-09-2012 06:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
idealism at 15-09-2012 07:00 AM (12 years ago) (m) Passing Posted: at 15-09-2012 07:00 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 15-09-2012 07:03 AM (12 years ago) (f) Wizkid is far better than Davido Posted: at 15-09-2012 07:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
9jabreed at 15-09-2012 08:05 AM (12 years ago) (m) wizkid is far more better dan davido, wizkid is eating is hard earn money, why davido is eating daddy's money wit his bad atitude problem, ur papa money go soon finish
my guy u dey vex oo  why u dey pray bad prayer for im papa?
Even tho i walk through the valley of death......................................... Posted: at 15-09-2012 08:05 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sonjohn994 at 15-09-2012 08:29 AM (12 years ago) (m) SMALL SMALL BOYZ DEM DON SEE BIG MONEY HE DON DEY ENTER THERE BRAIN ABI Posted: at 15-09-2012 08:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shynur44 at 15-09-2012 08:43 AM (12 years ago) (m) thats the problem with nigerian artistes, they can barely manage fame and success, always behaving like kindergarten kids Posted: at 15-09-2012 08:43 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
inness at 15-09-2012 09:19 AM (12 years ago) (m) make una no worry very soon it will be killing NAIJA we have them all (GOOD and BAD) am here Posted: at 15-09-2012 09:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
chicco77 at 15-09-2012 10:02 AM (12 years ago) (f) Reply |
Nigeria  the America wannabe country... treating musicians like they are better than everyone else... these guys are clearly insane in their mainframe, they wanna feud? Let them do it. Posted: at 15-09-2012 10:34 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mikado147 at 15-09-2012 11:12 AM (12 years ago) (m) POSTER,NA EVERYTHING WEN UNA HEAR NA UNA GO DEY PEST I BEG NA BETTER THING WE NEED HERE NOR BE DEY SAY DEY SAY Posted: at 15-09-2012 11:12 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nicksam at 15-09-2012 11:15 AM (12 years ago) (m) DAMN YOU POSTER Posted: at 15-09-2012 11:15 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
huntilla at 15-09-2012 12:43 PM (12 years ago) (m) good for them Posted: at 15-09-2012 12:43 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
PASSING Posted: at 15-09-2012 12:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 15-09-2012 02:48 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i no care Posted: at 15-09-2012 02:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |