osituga at 2-05-2009 09:17 AM (16 years ago) (m) hahah so ur eyez even dey there.. I dnt joke with Diplo ooo ...share keee ??
hahahaha no ooo....i will cont to manage her.
Just want a lap dance from BB ... he don do me
Ha! Why were you calling her our wife? Someone will catch you soon.  My tin no be ur tin ??
Who wan catch me ?? Posted: at 2-05-2009 09:17 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 09:22 AM (16 years ago) (m) Your tin too smaller na.  Them go break ya head ooo. Leave that BB
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 09:22 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-05-2009 09:31 AM (16 years ago) (m) Your tin too smaller na.  Them go break ya head ooo. Leave that BB Who go break am ?? That waffi boi ?? He no fit. and wetin be my tin wey small ? Posted: at 2-05-2009 09:31 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 09:35 AM (16 years ago) (m) How much kpomo you get?
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 09:35 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-05-2009 09:37 AM (16 years ago) (m) How much kpomo you get?  Kpomo ?? cow skin ?? Posted: at 2-05-2009 09:37 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 2-05-2009 09:38 AM (16 years ago) (m) osi want a lap dance u wiil not go and carri does cheap gyal from yaba c urt head u look me from head reach toe u want LAP DANCE FROM ME U NOR THEY FEAR ABI
KEEENEEEEEEEEEEEEENNNEEE COME AND C OSI OOOOOOOOOOOO
E BI LIKE SAY SHEPE IS IN HIS SYSTEM MEN
HOW FAR JARE SAMMMY UDEY HEAR DIS NONSENSE LOL
Shepe never enter system ooo... NO be wetin i like i go request for ?? Hehehe...wetin That small Waffi boi (kennee) wan do me ?? Posted: at 2-05-2009 09:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 09:41 AM (16 years ago) (m) How much kpomo you get?  Kpomo ?? cow skin ?? Goat skin
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 09:41 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-05-2009 09:43 AM (16 years ago) (m) osi want a lap dance u wiil not go and carri does cheap gyal from yaba c urt head u look me from head reach toe u want LAP DANCE FROM ME U NOR THEY FEAR ABI
KEEENEEEEEEEEEEEEENNNEEE COME AND C OSI OOOOOOOOOOOO
E BI LIKE SAY SHEPE IS IN HIS SYSTEM MEN
HOW FAR JARE SAMMMY UDEY HEAR DIS NONSENSE LOL
Shepe never enter system ooo... NO be wetin i like i go request for ?? Hehehe...wetin That small Waffi boi (kennee) wan do me ?? ARE U TALKING ABOUT Ma husband like dat i go tell am make him come attack u for dat village wen u dey but u self know say watin u det request 4 BIG pass u Kai...wetin big pass me ?? lmao Ur husby no fit do anything jorrr Posted: at 2-05-2009 09:43 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
reading Posted: at 2-05-2009 09:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 09:52 AM (16 years ago) (m) osi want a lap dance u wiil not go and carri does cheap gyal from yaba c urt head u look me from head reach toe u want LAP DANCE FROM ME U NOR THEY FEAR ABI
KEEENEEEEEEEEEEEEENNNEEE COME AND C OSI OOOOOOOOOOOO
E BI LIKE SAY SHEPE IS IN HIS SYSTEM MEN
HOW FAR JARE SAMMMY UDEY HEAR DIS NONSENSE LOL
he is infected with swine flu
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 09:52 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 2-05-2009 10:02 AM (16 years ago) (m) osi want a lap dance u wiil not go and carri does cheap gyal from yaba c urt head u look me from head reach toe u want LAP DANCE FROM ME U NOR THEY FEAR ABI
KEEENEEEEEEEEEEEEENNNEEE COME AND C OSI OOOOOOOOOOOO
E BI LIKE SAY SHEPE IS IN HIS SYSTEM MEN
HOW FAR JARE SAMMMY UDEY HEAR DIS NONSENSE LOL
he is infected with swine flu  hmm no comment Posted: at 2-05-2009 10:02 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 10:03 AM (16 years ago) (m) hmmmm
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 10:03 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 2-05-2009 11:35 AM (16 years ago) (f) ANTIBIOTIKUM---ADVISE LOOL
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 2-05-2009 11:35 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 12:37 PM (16 years ago) (m) -
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 12:37 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 2-05-2009 01:05 PM (16 years ago) (f) -
:'( :'( :'( :'(
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 2-05-2009 01:05 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 01:59 PM (16 years ago) (m) Who are you giving kisses?  I'm Happily Married. Try Another Person Okay!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 01:59 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 2-05-2009 02:08 PM (16 years ago) (m) ha ha wat is that suppose to mean that she should come and try me? Posted: at 2-05-2009 02:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 02:10 PM (16 years ago) (m) She wants someone like you now.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 02:10 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
luvvy at 2-05-2009 02:17 PM (16 years ago) (m) REALLY? Posted: at 2-05-2009 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 2-05-2009 02:19 PM (16 years ago) (m) can't you see it
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-05-2009 02:19 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |