I DoN ShoW AgaiN !!! (Page 2)

Date: 22-10-2012 5:07 pm (12 years ago) | Author: tokunbofesanbi
1 [2]
- Rihannaaa at 23-10-2012 06:49 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-10-2012 04:56 PM
Huh? come agaın?
I never come before  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 23-10-2012 06:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 23-10-2012 08:51 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 23-10-2012 04:42 PM
Tell ram Roll Eyes.. But u sef know say u be bad belle trutru Roll Eyes

abi ooooooooo Grin
Posted: at 23-10-2012 08:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Finest123 at 24-10-2012 07:55 AM (12 years ago)
(m)
See badbelle people!  Yeye fc  Grin

Posted: at 24-10-2012 07:55 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Finest123 at 24-10-2012 07:57 AM (12 years ago)
(m)
@rihanna,  me & zeigbo fit dey manage u naw  Wink

Posted: at 24-10-2012 07:57 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Finest123 at 24-10-2012 08:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 23-10-2012 09:05 AM
Tkass na wa for u ooo. See as u just come dey blow fumes like person wey get epilepsy.  Grin Na this kind attitude make them block ur account. Why u go begin call another person wife ur wife?  Shocked Abeg no come pour sand sand for my zeigbo matrimonial garri, i take amadioha beg u  Roll Eyes
Abi, I no fin pass zeigboo ?  And my long tin big pass zigbo own o, u go enjoy till jesus come back.    Grin

Posted: at 24-10-2012 08:02 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Rihannaaa at 24-10-2012 07:48 PM (12 years ago)
(f)
That ur thing wey be like pencil  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 24-10-2012 07:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 24-10-2012 08:37 PM (12 years ago)
(f)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed na wa ooooooooooooo
Posted: at 24-10-2012 08:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 25-10-2012 08:52 AM (12 years ago)
(f)
Roll Eyes Roll Eyes Roll EyesRoll Eyes Roll EyesRoll Eyes

Posted: at 25-10-2012 08:52 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 25-10-2012 06:55 PM (12 years ago)
(f)
Exhibition of yeye in d highest order

Posted: at 25-10-2012 06:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 25-10-2012 07:01 PM (12 years ago)
(m)
Thank GOD my name no dey
Posted: at 25-10-2012 07:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 25-10-2012 07:17 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ANELEEVEREST on 25-10-2012 07:01 PM
Thank GOD my name no dey
Na because he no fit spell ur name  Cheesy

Posted: at 25-10-2012 07:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ANELEEVEREST at 25-10-2012 08:11 PM (12 years ago)
(m)
u no fit spell ur own name olodo
Posted: at 25-10-2012 08:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aquarium at 26-10-2012 11:06 AM (12 years ago)
(m)
Yei! Them plenty for here. Largest gatherings of yeyeism. I dey come first, mek i go charge my phone for Canada come back. Naija no get light. Wait for me!

Posted: at 26-10-2012 11:06 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 26-10-2012 02:09 PM (12 years ago)
(f)
We dey wait Roll EyesRoll Eyes Roll EyesRoll Eyes yeye

Posted: at 26-10-2012 02:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 26-10-2012 04:17 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Finest123 on 24-10-2012 07:57 AM
@rihanna,  me & zeigbo fit dey manage u naw  Wink
Angry Angry Na die dey call u soo Angry Angry Angry

Posted: at 26-10-2012 04:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 27-10-2012 03:15 PM (12 years ago)
(f)
Tell ram my sweet potato  Cool

Posted: at 27-10-2012 03:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 29-10-2012 11:15 PM (12 years ago)
(m)
I don tell ram my luv

Posted: at 29-10-2012 11:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deguzman at 30-10-2012 09:14 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 30-10-2012 09:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions