

Posted: at | |
![]() ![]() Naijapal finest ! Believe or not, am sexy. Girls come to me, Guys fck off. Am nt GAY. $
| |||||
wetin my name dey do for your list... e be like say u forgot to take your medicine today Reply![]()
| |||||
Quote from: jessymic on 22-10-2012 05:32 PM wetin my name dey do for your list... e be like say u forgot to take your medicine today . LOl. ![]() ![]() Naijapal finest ! Believe or not, am sexy. Girls come to me, Guys fck off. Am nt GAY. $
| |||||
watin make them delete ur account be say na ur account crash naijapals, Replyafter the managment effort to recover it was in vain, they now switch to gistmania, u don caryy another virus come, this time no be only ur account dey go delete, including ur legs Globala is the game!!!
| |||||
chai dis one na anoda yeye on d run ooooooooooo. na who open gate for you wey u take run frm pyschiatric hospital tell dat person say na God go punish am Reply![]()
| |||||
Quote from: globala on 22-10-2012 05:59 PM watin make them delete ur account be say na ur account crash naijapals, funny abi ? Don't worry, una go hear am from ma hand. YEYE OLD GUARD ! after the managment effort to recover it was in vain, they now switch to gistmania, u don caryy another virus come, this time no be only ur account dey go delete, including ur legs Naijapal finest ! Believe or not, am sexy. Girls come to me, Guys fck off. Am nt GAY. $
| |||||
Thank God say I be good belle person ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
for where Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Tkass na wa for u ooo. See as u just come dey blow fumes like person wey get epilepsy. Reply![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Tell am be'cos I don dey plan for him burial ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
abeg i go come for the burial, atleast to give the dead body one dirty slap! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: globala on 23-10-2012 10:29 AM abeg i go come for the burial, atleast to give the dead body one dirty slap! me too ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 23-10-2012 03:37 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 23-10-2012 04:42 PM Tell ram ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
yeye full ground Reply
| |||||
No be small ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot