zeigbo at 13-11-2012 10:50 AM (11 years ago) (m) I C
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 13-11-2012 10:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
una go soon enter rıver
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-11-2012 08:14 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
y u no dey feel am? Dis ur head wey dey shine lyk u don rub am wif vegetable oil.
U dey feel maa Head...me naa fin boi nah unlike some ppl around here
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 13-11-2012 08:56 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 13-11-2012 09:01 PM (11 years ago) (f) Who dey deceive you? If I wan feel head, na dat ur BLACK head e go be?
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 13-11-2012 09:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who dey deceive you? If I wan feel head, na dat ur BLACK head e go be?
Forget jhor..naa Black skinny pure pass
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 13-11-2012 09:09 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
globala at 14-11-2012 11:37 AM (11 years ago) (m) talkative!
Globala is the game!!! Posted: at 14-11-2012 11:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-11-2012 01:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 14-11-2012 03:19 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 03:44 PM (11 years ago) (f) Forget jhor..naa Black skinny pure pass That fulani girl in ur area don dey deceive you.
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 03:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
That fulani girl in ur area don dey deceive you.
Talk truth, say I no fine pass ur Bf
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 14-11-2012 05:44 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 06:44 PM (11 years ago) (f) for where?
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yeye
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 14-11-2012 07:38 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 07:43 PM (11 years ago) (f) Ode
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 07:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oponu Obirin
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 14-11-2012 07:58 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 09:02 PM (11 years ago) (f) Oniranu okunrin
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 09:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 09:04 PM (11 years ago) (f) Young, pls, I no wan fyt u o. Leave me be
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 09:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Young, pls, I no wan fyt u o. Leave me be
me sef can't stand to fight u O..cos I don dey trip
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 14-11-2012 09:16 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 14-11-2012 09:23 PM (11 years ago) (f) Lol! Confession. Let... Catch u
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 14-11-2012 09:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lol! Confession. Let... Catch u
serious O ...com b maa chick as rihanna b zeigbo's chick nah..my love for u naa Jakie chan.. ....I don fall O
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 15-11-2012 05:38 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DaCutest at 15-11-2012 06:56 AM (11 years ago) (f) Shey u no break ur leg sha, ur chick ko, ur lamb ni
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 15-11-2012 06:56 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |