
Posted: at | |
![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
| |||||
I hot pass all ur past n future yeye gf. ReplyIt doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
For ur dream abi Reply![]() ![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
| |||||
Who dey talk? Reply![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: youngboss11 on 15-11-2012 11:44 AM For ur dream abi wetin dey do u na ? All of una wey get small t*t* like dis, una go dey find big mama wey fit kill u. ( 4 ur last warning » don't talk to ma upcoming chicks any how. Ok ? ![]() ![]() ![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: DaCutest on 15-11-2012 12:11 PM Who dey talk? and u, until I block ur account dat's wen u go know say na me be ur future lover abi ? Ok, 4 d last time I don't want u flirting wit all dose thing on naijapal. K ? Now go make my Tea ![]() ![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
i laugh soteh i come dey cry, see two yeye pikin wan fight because of >>>>>>>>>>>still loading ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Load finish, I dey wait wit ma Gun. Reply![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: NEWRUMOUR on 15-11-2012 12:37 PM Load finish, I dey wait wit ma Gun. U just hold gun abi ![]() ![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
| |||||
Quote from: DaCutest on 15-11-2012 12:11 PM Who dey talk? Make I borrow u maa speck so u fit ![]() ![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
| |||||
Quote from: NEWRUMOUR on 15-11-2012 12:33 PM and u, until I block ur account dat's wen u go know say na me be ur future lover abi ? Ok, 4 d last time I don't want u flirting wit all dose thing on naijapal. K ? Now go make my Tea ![]() ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: youngboss11 on 15-11-2012 01:02 PM Make I borrow u maa speck so u fit Na by force. ![]() Wait 4 here o, my swthrt dey come It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
abeg who be the swthrt Reply![]() Globala is the game!!!
| |||||
Jst wait 4 ram, he go come soon ReplyIt doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
I think say na me u they call swthrt, lol! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
U? Reply![]() U no fit na It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: globala on 15-11-2012 01:26 PM I think say na me u they call swthrt, lol! so u won stab me 4 back abi ? If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: DaCutest on 15-11-2012 01:18 PM Jst wait 4 ram, he go come soon here I come. ![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
they say u no get face, say u be faceless lol! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Quote from: DaCutest on 15-11-2012 01:29 PM U? yes dear ![]() U no fit na ![]() ![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)