I wan win best joke abeg please

Date: 05-11-2012 10:22 am (11 years ago) | Author: modupe afolabi
[1] 2
- at 5-11-2012 10:22 AM (11 years ago)
(f)
MotherInlaw: I'm surprised that my son's child doesn't look like him. Why?
Wife: what i have in between my legs is a honeypot and not a photocopying machine.

(Abeg make una nominate me for best joke, i promise una all free 20naira recharge card)


Posted: at 5-11-2012 10:22 AM (11 years ago) | Gistmaniac
- colenzo at 5-11-2012 11:50 AM (11 years ago)
(m)
i fit use am for foto copy

Posted: at 5-11-2012 11:50 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 5-11-2012 12:08 PM (11 years ago)
(f)
desperate joke, sorry dear
Posted: at 5-11-2012 12:08 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Amaight at 5-11-2012 12:26 PM (11 years ago)
(m)
This sh!t aint funny,contact me 4 a nice joke.
Posted: at 5-11-2012 12:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 02:23 PM (11 years ago)
(f)
yeye people, Yeye comments  Roll Eyes

Posted: at 5-11-2012 02:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 5-11-2012 02:53 PM (11 years ago)
(m)
No mind dem u go win Kiss Kiss

Posted: at 5-11-2012 02:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jessymic at 5-11-2012 03:45 PM (11 years ago)
(f)
ok, till then
Posted: at 5-11-2012 03:45 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 5-11-2012 07:49 PM (11 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 5-11-2012 07:49 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 11:27 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on  5-11-2012 02:53 PM
No mind dem u go win Kiss Kiss
Embarrassed Thank u my sweet potato  Kiss Kiss Kiss

Posted: at 5-11-2012 11:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 11:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  5-11-2012 08:44 PM
Abi she don win
  Shocked Shocked Are u for real?  Shocked Shocked Tongue

Posted: at 5-11-2012 11:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 5-11-2012 11:42 PM (11 years ago)
(f)
Rihannaaaa nawaa for u oooo y u de fall ma hands naaa no be u get d best joke for dis month? Abi u no de see am for dat ur nokia torch? Go check am naaa n stop begging dm to give u dat unreal cup I fit dash u ma own join

Posted: at 5-11-2012 11:42 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 11:43 PM (11 years ago)
(f)
But why una no tell me say i don already win joke of the month? Una harsh ooo  Shocked since 4 days ago?  Undecided

Posted: at 5-11-2012 11:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 11:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: chummyli on  5-11-2012 11:42 PM
Rihannaaaa nawaa for u oooo y u de fall ma hands naaa no be u get d best joke for dis month? Abi u no de see am for dat ur nokia torch? Go check am naaa n stop begging dm to give u dat unreal cup I fit dash u ma own join
My dear, walahi i no know. Na when i see stephen comment na him i soji. And na the spirit move me to begi begi when i don already win. No be small hand falling i tell u  Embarrassed Embarrassed

Posted: at 5-11-2012 11:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 6-11-2012 05:34 AM (11 years ago)
(f)
Lol so now is for us to share d owo dy sent u... I go fit come collect mine

Posted: at 6-11-2012 05:34 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 6-11-2012 08:04 AM (11 years ago)
(f)
I don already dash u 20naira. I go use the rest take zeigbo go tantalizers  Wink

Posted: at 6-11-2012 08:04 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 6-11-2012 11:32 AM (11 years ago)
(m)
Na die I dey soo

Posted: at 6-11-2012 11:32 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2012 08:18 PM (11 years ago)
(m)
Abeg wetın rıahannaaa dey talk?Huh?

Posted: at 6-11-2012 08:18 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 6-11-2012 11:10 PM (11 years ago)
(f)
Expert, U never hear say na me win joke of the month?  Cool

Posted: at 6-11-2012 11:10 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 7-11-2012 09:55 AM (11 years ago)
(f)
na the same cup chumylli use remain last month dey carry give you so  Huh?
Posted: at 7-11-2012 09:55 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 7-11-2012 10:01 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jessymic on  7-11-2012 09:55 AM
na the same cup chumylli use remain last month dey carry give you so  Huh?
My dear, if u see the kind bleach wey i take wash the lipstick stains wey dey the cup, u go pity me join  Cheesy

Posted: at 7-11-2012 10:01 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2