MO JE GBESE.....WHEN TATANUS TURN PIDGIN LECTURER......ABE MA UNA NO COLLAPSE DIS BUILDING
na were dis one comot from?
Posted: at | |
MO JE GBESE.....WHEN TATANUS TURN PIDGIN LECTURER......ABE MA UNA NO COLLAPSE DIS BUILDING na were dis one comot from?
| |||||
for ur info, i get hurt temper, i dey harsh. i will not say much cos i'm komin from bed rest since sunday Reply
| |||||
Quote from: moak on 24-04-2009 12:59 PM was he given the visa? at least he passed the interview or... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
maybe u got beaten for that nonsense posting u normaly do Replyno b only bed rest olooshi
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 01:32 PM maybe u got beaten for that nonsense posting u normaly do nne, you dey vex oooo... no b only bed rest olooshi ![]() oooohhh dear.... what a day..... ![]()
| |||||
krist allow me talk sense into dis small boy head] Replye no no say i don reach to born two of im type kip for house
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 01:44 PM krist allow me talk sense into dis small boy head] aaahhaaa... e no no say i don reach to born two of im type kip for house ![]() ![]() ![]() na waooooo.... sizey, you don hear, you must be born again by quinzee.....
| |||||
yes tell am Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 02:03 PM yes tell am i don tell am.... can you born me again too... abeg ![]()
| |||||
yes Replyjust get ready when ur coming bring with u a black G string pants, a white sponge, a black soap, coconut water, and special candles, first u have to bury ur head in the pants while i bath u with the other requirement coconut head and never mind iphie willbe there she will hold the special candles
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 02:12 PM yes hmmmmmmmmmmmmm just get ready when ur coming bring with u a black G string pants, a white sponge, a black soap, coconut water, and special candles, first u have to bury ur head in the pants while i bath u with the other requirement coconut head and never mind iphie willbe there she will hold the special candles ![]() ![]() ![]() iphie will be there? hope you didn't tell her anything.... haaa. inshort i no want again ooo... alakoba ni girl yi oo.. ![]()
| |||||
i wont tell her we just need to born u again, i am not the only one that will born u again we plenty, me, iphie, mystangel, to mention but a few no worry we go fix u well, its not painfull Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 02:23 PM i wont tell her we just need to born u again, i am not the only one that will born u again we plenty, me, iphie, mystangel, to mention but a few no worry we go fix u well, its not painfull ![]() ![]() ![]() ![]() hope not what am thinking?
| |||||
monkey what are u thinkin? Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 02:42 PM monkey what are u thinkin? aahaha... your mouth too sharp ooo... ![]() have this feeling you guys are up to something.... if na iphie go born me again, fine... but others no ooo... i dey too small to die....
| |||||
who tell u say u dey too small to die? ask d other guys if dem never borna again Replyask them no fear
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 03:03 PM who tell u say u dey too small to die? ask d other guys if dem never borna again true ask them no fear ![]() ![]() ![]() abeg mention names jare.... chiee guys, so una don even go born again for my back abi....
| |||||
find out for urself Replyna me go tell u say stella no dei abi?
| |||||
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 03:09 PM find out for urself why you wan scatter my family planning now? na me go tell u say stella no dei abi? ![]() wetin you tell iphie say i do? which kind wahala you dey carry waka about now...
| |||||
PERFECT Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest