chicco77 at 18-11-2012 05:05 PM (12 years ago) (f) Reply |
Pls send me ur phone number or e-mail adress.
u no well oo na hia u wan find wife for ur sef Posted: at 18-11-2012 05:21 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
jabanz at 18-11-2012 05:54 PM (12 years ago) (m) lol....wine too low na beer high sef
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 18-11-2012 05:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
What do dey mean?
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 18-11-2012 07:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toibeli at 18-11-2012 08:24 PM (12 years ago) (m) This report dey wrong ..ooo, How about the palm wine tapper for my village dem alone suppose to rank #5 Posted: at 18-11-2012 08:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yakuzia at 18-11-2012 09:07 PM (12 years ago) (m) I don't belief Naija should be far more than 27th Europeans consumes more than Africans Posted: at 18-11-2012 09:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 18-11-2012 09:09 PM (12 years ago) (m) Reply |
zoe61 at 18-11-2012 09:38 PM (12 years ago) (f) i don't believe this where is USA Posted: at 18-11-2012 09:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
sangofire at 18-11-2012 10:21 PM (12 years ago) (m) where is United State of American? Posted: at 18-11-2012 10:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 18-11-2012 10:32 PM (12 years ago) (m) i wonder oooooooo Posted: at 18-11-2012 10:32 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kalven at 18-11-2012 10:37 PM (12 years ago) (m) where is U S A na them be first Posted: at 18-11-2012 10:37 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 18-11-2012 10:44 PM (12 years ago) (m) Reply |
Cindy8 at 18-11-2012 11:54 PM (12 years ago) (f) uhn?  !!! if i hear!!!! where united states dey? Posted: at 18-11-2012 11:54 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 19-11-2012 12:37 AM (12 years ago) (m) NIGERIANS DEY DRINK ANYTHING CALLED ACHOHOLIC EVEN BLEACH SAPELE WATER ALOMBO LOLOSHE .DOGOYARO.CHAIRMAN .MONKEY TAIL PAPER SOUP AWAKPA SOLDIRE RUTH ..LEMON GRASS ..BLACK GINJA..NAIJA I DEY HAIL OH
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 19-11-2012 12:37 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Just passing along....Jpa
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 19-11-2012 01:26 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 19-11-2012 01:34 AM (12 years ago) (f) Pls send me ur phone number or e-mail adress.
 U see SINGLE for my forehead?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 19-11-2012 01:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dlimelite at 19-11-2012 01:59 AM (12 years ago) (f) I dont believe this. Where's USA? Posted: at 19-11-2012 01:59 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
DJSNIPPER at 19-11-2012 03:40 AM (12 years ago) (m) Guy, chinese no sabi drink oooo, if a chinese man drinks a bottle of Nigeria's Gulder, he go take head waka...Na tea dem sabi pass
.....CORRECT GUY U KNW CHINESSE WELLA..THEM DEY DEY 5 PPLE DEYSHARE ONE BOTTLE...CHINTTA..CARSBERG ..BUDWIZER ...PEAR RIVER.. Posted: at 19-11-2012 03:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
temi07 at 19-11-2012 06:39 AM (12 years ago) (f) The article says pure alcohol, America's beer is watered down piss. Tequila on the other hand but then again many of us can only afford cheap tequila. Posted: at 19-11-2012 06:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |