This weekend gone past American R & B Singer Keri Hilson was in Abuja to perform at the Face of Sofa show. As part of her set she broke down to some Naija music such as Wizkid’s Azonto remix, Flavour’s Ashawo Remix & Oliver Twist. Watch her dance the Azonto & Etighi below and tell us if she did the moves any justice?
ZION7ZION at 20-11-2012 12:05 PM (12 years ago) (m)
Na waaa Oooo! na so people wicked reach, as i talk say i wan jump inside lagoon,i deh expect make people show me love,pamper me, care for me advice me mek i no jump, rather una wan mek i jump, no bi me go reduce naija population, Aso you deh top list of people weh wan mek i die, i still deh count
Posted: at 20-11-2012 12:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Na waaa Oooo! na so people wicked reach, as i talk say i wan jump inside lagoon,i deh expect make people show me love,pamper me, care for me advice me mek i no jump, rather una wan mek i jump, no bi me go reduce naija population, Aso you deh top list of people weh wan mek i die, i still deh count
ha ha haa haha ha rollig on d flour,u dey expect to hear"bros no jump oh" .naija wey u go wan die they go tell to go 1 side go die, OK BROS NO DIE ABEG TAHE HER NO;+1-----------,ajanni go give u d rest
Posted: at 20-11-2012 01:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac