Posted: at | |
| |||||
none of ma business Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
Quote from: ironlady on 21-04-2009 05:09 AM Quote from: nickyvil on 21-04-2009 05:07 AM well if she no get anything we she dey do why she come dey pass middle of us when we still dey on let her be ok?and why am i still here self *coming honeyy*coming back 4 u tomorrow![]() ![]() ![]() okay... thought you guys where..... ![]() brb. ![]()
| |||||
so dis forum don becum tom nd jerry show..................nickvil nd ironbabe una two well done o Reply
| |||||
Quote from: iphie on 21-04-2009 09:56 AM so dis forum don becum tom nd jerry show..................nickvil nd ironbabe una two well done o nne, na the thing for this house be dat oooo.... secret romance.... listen nne, i hear say ironlade wan drop fedeco for nickvil.... but ![]()
| |||||
if na u, u go gree cum house when u get jerry 4 house, abeg d tow of dem fit go fight park make we c road small Reply
| |||||
Quote from: iphie on 21-04-2009 10:08 AM if na u, u go gree cum house when u get jerry 4 house, abeg d tow of dem fit go fight park make we c road small you sure say dem dey fight true true abi na part dem two game plan.... me i no advice make dem go any park.. hmm ![]() ![]() ![]()
| |||||
wat's really going on here? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
ironbabe nd nicvil turnd forum to tom nd jerry show Reply
| |||||
let's send two of them out nah? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: emmymth on 21-04-2009 10:39 AM let's send two of them out nah? send dem out ke? dat once go worst sef.... na belle una dey invite be dat.... send two of dem comot, two of dem alone? hmmmmm....
| |||||
no mind emmy him dey encourage bad tyn Reply
| |||||
who the F***k is this nik evil sef?...stay away from this babe ooo.....no be treath na advise. Reply
| |||||
as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe Reply
| |||||
Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe ![]() ![]() ![]() ![]() chinekenna.... borrow me ten naira.... ![]()
| |||||
Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe Oh bebe.....Stripod is never late in situatons like this...sebi na belle...first step na abortion.. Quote from: Kristiantus on 21-04-2009 11:13 AM Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe ![]() ![]() ![]() ![]() chinekenna.... borrow me ten naira.... ![]() i go dash u.....borrow borrow no be good tin
| |||||
d foolishness in him havnt stop he likes me but finding my attention he got it todayy!!flirint around with me Replyhey stripod where did u go since,u abandoned me abi dat guy don dey hug me since
| |||||
Quote from: stripod102 on 21-04-2009 11:22 AM Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe Oh bebe.....Stripod is never late in situatons like this...sebi na belle...first step na abortion.. Quote from: Kristiantus on 21-04-2009 11:13 AM Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe ![]() ![]() ![]() ![]() chinekenna.... borrow me ten naira.... ![]() i go dash u.....borrow borrow no be good tin ![]() ![]() ![]() ![]() hi man, how is it with you?
| |||||
Quote from: ironlady on 21-04-2009 11:45 AM d foolishness in him havnt stop he likes me but finding my attention he got it todayy!!flirint around with me hey stripod where did u go since,u abandoned me abi dat guy don dey hug me since My dear..i did not abandon u..i hav always been with u in spirit.... ![]() I am cool as usual ..and u?..hw every @Kris
| |||||
Quote from: stripod102 on 21-04-2009 11:22 AM Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe Oh bebe.....Stripod is never late in situatons like this...sebi na belle...first step na abortion.. Quote from: Kristiantus on 21-04-2009 11:13 AM Quote from: iphie on 21-04-2009 11:11 AM as d honorabel bobo of d babe, awe u is too late ur babe don get belle already, u cum dey cum claime babe ![]() ![]() ![]() ![]() chinekenna.... borrow me ten naira.... ![]() i go dash u.....borrow borrow no be good tin DAT'S A GUD SIGN OF BROTHERLY LOVE...U SHOWD.....ME SEF GO NEED U DASH ME UR 1 OF UR SHORWTY...OOO...////..//./..@STRIPOD
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest