
Posted: at | |
Quote from: buoyantic on 28-11-2012 04:10 PM na so u talk?me sef i be fine bobo oh no 4get gals dey die 4me kwa.... who cares? ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: DaCutest on 28-11-2012 04:21 PM who cares? talk true! ![]() Globala is the game!!!
| |||||
Quote from: globala on 28-11-2012 04:19 PM guy why u dey show my nyash naaa, go ahead sir.. BUT PLS TELL UR PALS HERE, SAY UR BIRTHDAY DEY COME, ABI U GO GIVE ME ODER MAKE I GO ANNOUNCE AM FOR PUBLICK BOARD Waiting............
| |||||
Quote from: DaCutest on 28-11-2012 04:21 PM who cares? hope u wil nt be jealous if jessy or omomarty toast me ![]()
| |||||
Quote from: globala on 28-11-2012 04:24 PM talk true! hahahaha tell her o
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: buoyantic on 28-11-2012 05:54 PM hope u wil nt be jealous if jessy or omomarty toast me jealous? Never! Make dem go ahead na It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: buoyantic on 28-11-2012 05:54 PM hope u wil nt be jealous if jessy or omomarty toast me guy na which one come b my own for dis one naaaaaaaaaaaaaaaa. na so my name de sweet una for dis forum? abeg make una leave me alone. bside wetin i wan toast u for abi u b bread?
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
ok i just dey waka dey laff dey go Reply
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 29-11-2012 01:38 AM ok i just dey waka dey laff dey go u don turn to cain. Your waka get no end It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: DaCutest on 29-11-2012 07:23 AM u don turn to cain. Your waka get no end na batr3 dey ram 4 leg
| |||||
![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
chronic morons Reply![]()
| |||||
No new grammar? ReplyIt doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: DaCutest on 29-11-2012 10:39 AM No new grammar? ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: DaCutest on 29-11-2012 10:39 AM No new grammar? mad men dey get new grammar? Globala is the game!!!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)