

Posted: at | |
![]() ![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
![]() ![]() Globala is the game!!!
| |||||
Quote from: globala on 4-12-2012 05:02 PM ![]() ![]() ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Ask google Reply![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 4-12-2012 03:02 PM ![]()
| |||||
![]() ![]() Globala is the game!!!
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 4-12-2012 05:28 PM somebody is playing with all my comment ,how come i dont see what i wrote ?,all is see here are not my comments ![]()
| |||||
Quote from: DaCutest on 4-12-2012 02:47 PM love bug don dey bite evrybody for here o, but marty u fall my hand o, why wakawaka na? Na NFA u wan marrey? girl na wa 4 u ooooooooooo wetin i wan do wit dat yeye boy God forbid............. only say i nor d insult wey i wan curse am nai make me d write all those words. when better people full everywhere na dat yeye thin nai i wan come follow
| |||||
una weldoing o! Replyenough ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 4-12-2012 06:57 PM girl na wa 4 u ooooooooooo wetin i wan do wit dat yeye boy God forbid............. only say i nor d insult wey i wan curse am nai make me d write all those words. when better people full everywhere na dat yeye thin nai i wan come follow opkolopkolo and lakelake dey talk ,hahaha two yeye fowls i just dey waka dey laff dey go , chronic moronic morons .
| |||||
Quote from: emejuru on 4-12-2012 07:00 PM una weldoing o! enough ![]() guy i hail . how your ministry ? i waka ni.
| |||||
Quote from: wakawaka247 on 4-12-2012 07:02 PM opkolopkolo and lakelake dey talk ,hahaha two yeye fowls i just dey waka dey laff dey go , chronic moronic morons . ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 4-12-2012 06:57 PM girl na wa 4 u ooooooooooo wetin i wan do wit dat yeye boy God forbid............. only say i nor d insult wey i wan curse am nai make me d write all those words. when better people full everywhere na dat yeye thin nai i wan come follow wetin dey dere ehn.....no b man....n him get job wt corect minimum wage wats dere dat he dnt have..... D only pro is dat he too dey wakawaka go bar buh if una marry em go stop got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
Quote from: omomarty on 4-12-2012 07:04 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i dont notice stark moronic moron like you ,just buzz off ![]()
| |||||
Quote from: jabanz on 4-12-2012 07:09 PM wetin dey dere ehn.....no b man....n him get job wt corect minimum wage wats dere dat he dnt have..... D only pro is dat he too dey wakawaka go bar buh if una marry em go stop see this frog dey talk too , you move on b4 i catapult that your fat mouth off . ![]()
| |||||
Quote from: jabanz on 4-12-2012 07:09 PM wetin dey dere ehn.....no b man....n him get job wt corect minimum wage wats dere dat he dnt have..... D only pro is dat he too dey wakawaka go bar buh if una marry em go stop jabanz u nor like me at allllllllllllll. so if me i b ur sister u go gree make me marry that kind yeye person? no jabanz u nor like me at allllll ![]()
| |||||
nor mind those stark morons ontop you Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
for sure you will always remain on the run ,lakelake nor dey stay one place , but look bcos i am going to burn you down yeye fowl . Reply
| |||||
Quote from: omomarty on 4-12-2012 07:22 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Why can't you leave hım make he dey run hıs madness alone ıf nobody answer ram ıdıot as hım no dey world na hım go tıre. ![]() I thınk you are here to have fun? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)