NEW MONTH (Page 7)

Date: 01-12-2012 3:00 pm (12 years ago) | Author: omo martina
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 13
- at 3-12-2012 08:21 PM (12 years ago)
una weldone
anyway  Undecided boo
Posted: at 3-12-2012 08:21 PM (12 years ago) |
Reply
- zeigbo at 3-12-2012 08:23 PM (12 years ago)
(m)
Angry I dey see ur hand work

Posted: at 3-12-2012 08:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 3-12-2012 08:29 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wakawaka247 on  3-12-2012 07:53 PM
me ka inlove hahaha i just dey laff ,i never waka finish na lakelake i go con fall inlove with ,nor be say na correct one self but the one wey carry ostrich yansh ,look like sick worm huh , oloru!! ma je ,tufakwa ,i just dey waka dey laff dey go

men u are really madly nd stupidly nd foolishly in love wit me
Posted: at 3-12-2012 08:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 3-12-2012 08:31 PM (12 years ago)
(m)
na by force? i said i dont love you ,fly away  Angry
Posted: at 3-12-2012 08:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 08:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: wakawaka247 on  3-12-2012 08:31 PM
na by force? i said i dont love you ,fly away  Angry

noooooooooooo u will love me by force. na d fly wey i de fly nai i go take make u love me by force............. na by power by force wether u like it or not
Posted: at 3-12-2012 08:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 08:36 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes  Lips Sealed

Posted: at 3-12-2012 08:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 3-12-2012 08:37 PM (12 years ago)
Quote from: zeigbo on  3-12-2012 08:23 PM
Angry I dey see ur hand work

thanks very much ,so you got the gift i sent you,
very good e no easy to see person hand work,
but no prob, just enjoy the gift ,na small thing .
dont even mension thank you , i will alwalys be
arround for you and you will do the same for me
what are friends for ? remember we are brothers  Wink  Wink  Wink  ;
Posted: at 3-12-2012 08:37 PM (12 years ago) |
Reply
- omomarty at 3-12-2012 08:38 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-12-2012 08:36 PM
Roll Eyes  Lips Sealed

sweety pie na wetin do u?
Posted: at 3-12-2012 08:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 08:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 08:38 PM
sweety pie na wetin do u?
no ı just won call you say make u come chop buh ı see say u dey talk  Roll Eyes

Posted: at 3-12-2012 08:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 3-12-2012 08:42 PM (12 years ago)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 08:35 PM
noooooooooooo u will love me by force. na d fly wey i de fly nai i go take make u love me by force............. na by power by force wether u like it or not

huh? anyway i happy for una two ,
wakawaka oya na you turn to reply.
anyway  Undecided boo ,
am out .
Posted: at 3-12-2012 08:42 PM (12 years ago) |
Reply
- omomarty at 3-12-2012 08:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-12-2012 08:41 PM
no ı just won call you say make u come chop buh ı see say u dey talk  Roll Eyes

ok dear wetin u cook? Kiss
Posted: at 3-12-2012 08:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 3-12-2012 08:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  3-12-2012 08:42 PM
huh? anyway i happy for una two ,
wakawaka oya na you turn to reply.
anyway  Undecided boo ,
am out .


bros make i follow you for back .but wait dey go, i dey come i dey look for one fowl . Roll Eyes
Posted: at 3-12-2012 08:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 3-12-2012 08:48 PM (12 years ago)
(m)
Am realy happy for wakawaka enjoy ursef oh buh no allow her to sufocate u wt *lipsealed*

Posted: at 3-12-2012 08:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-12-2012 08:49 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  3-12-2012 08:44 PM
ok dear wetin u cook? Kiss
 Roll Eyes Eba wıth obgono soup full chıcken and beef u go chop?

Posted: at 3-12-2012 08:49 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 3-12-2012 08:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-12-2012 08:49 PM
 Roll Eyes Eba wıth obgono soup full chıcken and beef u go chop?

y not? i de come if i reach ur gate i go call u make u open gate for me.............. bt e sweet at all? Roll Eyes
Posted: at 3-12-2012 08:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 3-12-2012 08:54 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  3-12-2012 08:37 PM
thanks very much ,so you got the gift i sent you,
very good e no easy to see person hand work,
but no prob, just enjoy the gift ,na small thing .
dont even mension thank you , i will alwalys be
arround for you and you will do the same for me
what are friends for ? remember we are brothers  Wink  Wink  Wink  ;

emejuru talk true this kind talk i nor trust am o !! you sure no code ? well lip sealed  Lips Sealed  i waka dey laff dey go
Posted: at 3-12-2012 08:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 09:05 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on  3-12-2012 08:48 PM
Am realy happy for wakawaka enjoy ursef oh buh no allow her to sufocate u wt *lipsealed*

jabanz nor worry he nor go even fit handle me na mouth him de Grin Grin
Posted: at 3-12-2012 09:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 3-12-2012 09:08 PM (12 years ago)
(m)
i count 2  Roll Eyes
Posted: at 3-12-2012 09:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 3-12-2012 09:11 PM (12 years ago)
(f)
 Huh?
Posted: at 3-12-2012 09:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 3-12-2012 09:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: NEWRUMOUR on  1-12-2012 06:24 PM
Am so damn nice, dat's y I said » Lot of kisses to every 1 na  Roll Eyes

see this one lot of kisses to every one?e be like you don drink undiluted kai kai again ,even if you don drink am ,make you just look face ,if you carry that your rotten gay chronic moronic moron mouth kiss na near me ehh , na super slam i go give you ,and i promise you, you nor go ever stand up again bcos no film trick for this one  Angry
Posted: at 3-12-2012 09:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 13

Featured Discussions