





















Posted: at | |
Quote from: FinlandGuy on 4-12-2012 07:16 PM This Sophiebaby self no fine,she dey like person wey dey do fasting Hae! You don dey find trouble, her new NP husband go beat u o. My hand no dey o. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dabattleaxe on 4-12-2012 07:21 PM Hae! You don dey find trouble, her new NP husband go beat u o. My hand no dey o. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() The guy dey with Sophie for toilet since oooooooooooooo! I no no wen dem go finish 'cos I no dey hear their voice again.
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 4-12-2012 03:38 PM hahahahhaha my man. How can some1 go dey drink coffe every minute of the day,as im coffee finish him come die,so na the one wey i drink now dey commot from his nose as i read this post make is see weather im go come back to life. The guy go don die since na, maybe for police shootout with armed robbers in those days wey we been get Bendel State na for naija. I sure say na im ghost they post those comments. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
will be right back pls Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 4-12-2012 03:38 PM hahahahhaha my man. How can some1 go dey drink coffe every minute of the day,as im coffee finish him come die,so na the one wey i drink now dey commot from his nose as i read this post make is see weather im go come back to life. The guy go don die since na, maybe for police shootout with armed robbers in those days wey we been get Bendel State na for naija. I sure say na im ghost they post those comments, even if u drink all d coffee for this world u no go see am o, The man dey with Ajani grand father for the belle of the beast. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: dabattleaxe on 4-12-2012 07:23 PM The guy dey with Sophie for toilet since oooooooooooooo! I no no wen dem go finish 'cos I no dey hear their voice again. Who dey find sophie, tell the person say she went to market for ladies shopping we don settle already while nwa guy dey beer parlor close to the market to monitor in case .
| |||||
Quote from: FRATERNIZE on 4-12-2012 08:36 PM Who dey find sophie, tell the person say she went to market for ladies shopping we don settle already while nwa guy dey beer parlor close to the market to monitor in case .
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 4-12-2012 08:41 PM Na me dey find sophie,but she na my ex babe,i live her for Open reality. Guy no come bring problem between me and sophie .why you live her for open reality . i dey suspect you ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 4-12-2012 07:16 PM This Sophiebaby self no fine,she dey like person wey dey do fasting ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I even want to date ugly girls because of one thing.any where you ask them to stay wait for you after much you will still meet them there no body will toast them but if na fine girl before you come back she go don collect like 5 to 6 differences phone numbers from men.
| |||||
Quote from: FRATERNIZE on 4-12-2012 08:58 PM I even want to date ugly girls because of one thing.any where you ask them to stay wait for you after much you will still meet them there no body will toast them but if na fine girl before you come back she go don collect like 5 to 6 differences phone numbers from men. Just stay with Sophie jeje, since na ugly girl u want 'cos if u see Open reality pix u go just faint but hope say u be aboki sha ;cos she and Ajani na ANAMY (Enemy). She no like aboki sam-sam, not even for gate man.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dabattleaxe on 4-12-2012 09:12 PM Just stay with Sophie jeje, since na ugly girl u want 'cos if u see Open reality pix u go just faint but hope say u be aboki sha ;cos she and Ajani na ANAMY (Enemy). She no like aboki sam-sam, not even for gate man. Guy you don take style insult me small ,why you called me aboki nwenne .uche gi adikwa ya, abum nwa afo... bouble chief for that matter ...look well before you take what belong to me dash aboki.
| |||||
Quote from: FRATERNIZE on 4-12-2012 09:26 PM Guy you don take style insult me small ,why you called me aboki nwenne .uche gi adikwa ya, abum nwa afo... bouble chief for that matter ...look well before you take what belong to me dash aboki. Nwa nne no vex abeg, u na my brother naa! I just they inform u nii, 'cos she and Ajani no dey agree at all. I no say u be nwa afo naa.
| |||||
Quote from: FRATERNIZE on 4-12-2012 09:26 PM Guy you don take style insult me small ,why you called me aboki nwenne .uche gi adikwa ya, abum nwa afo... bouble chief for that matter ...look well before you take what belong to me dash aboki. You know say if them call you aboki na insult.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dabattleaxe on 4-12-2012 09:30 PM Nwa nne no vex abeg, u na my brother naa! I just they inform u nii, 'cos she and Ajani no dey agree at all. I no say u be nwa afo naa. Udo di nwanne .. no wahala.
| |||||
I don't believe this story. It must have been a month or so before you discovered that you were pregnant. That your so called husband should be able to know how long you have been carrying that pregnancy, or is pregnancy no longer nine months issue? Sophiebaby this your post should be posted as a joke Reply![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: malamy on 4-12-2012 12:42 PM Na from hints you thief this story? i c ,i reserved my comments then
|
Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa
Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)