chakru at 8-12-2012 12:26 AM (12 years ago) (m) Hahahah... "indefinite leave". Abeg I no wan laf. Dia salary go stil de flow in2 dia acc. No carry me play hia ooo. Mak una cary d money go share chop. 9ja una too much Posted: at 8-12-2012 12:26 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
arsenal123 at 8-12-2012 12:53 AM (12 years ago) (m) NDI WURUWURU... Posted: at 8-12-2012 12:53 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 8-12-2012 01:07 AM (12 years ago) (m) the money no miss..na them miss am ..them no where e dey .. Posted: at 8-12-2012 01:07 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
9ja una too much the coffee wey iI dey drink commot for my noise. Posted: at 8-12-2012 01:50 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ahbello22 at 8-12-2012 01:57 AM (12 years ago) (m) even president can mysteriously miss talkless of 2.1 bn naira mint. we are waiting to see who are the perpetrators of this act Posted: at 8-12-2012 01:57 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ukbad at 8-12-2012 02:35 AM (12 years ago) (m) [b WHAT? WHY WHO HOW, BUT THEY ARE NOT IGBOS, CAUSE NIGERIANS BELIEVES THAT IGBOS ARE BAD. ONLY IGBOS LOVES MONEY. [/b] Posted: at 8-12-2012 02:35 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
klein04 at 8-12-2012 02:47 AM (12 years ago) (m) Naija Una too much, this Mcdonald double cheese burger wey i dey chop just block my throat as i read this post......hey Mr Bruce call Ambulance Posted: at 8-12-2012 02:47 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
danny6 at 8-12-2012 04:04 AM (12 years ago) (m) The central bank governor SANUSI should be hold responsible. Posted: at 8-12-2012 04:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i'm not in any way surprised. this is the one reported case out of many Posted: at 8-12-2012 04:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
livinsaint at 8-12-2012 06:11 AM (12 years ago) (m) So wat?if a whole aeroplane fit lose 4 naija during obj time and they neva see am till today....then why re we now shouting abt dis small money wey fit lose under carpet???
Not just aeroplane .. fully loaded national ship has lost time without numbers, yet no one was caught, so we r used to such. Posted: at 8-12-2012 06:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Machealex at 8-12-2012 06:50 AM (12 years ago) (m) Money don get legs abi na wings i go callam. Naija i raise my handsooo una 2much nobi small Posted: at 8-12-2012 06:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
denmal at 8-12-2012 06:55 AM (12 years ago) (m) this country seff Posted: at 8-12-2012 06:55 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
stikerxxx at 8-12-2012 07:02 AM (12 years ago) (m)  gud job by our government for stealing enough currency Posted: at 8-12-2012 07:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dsource at 8-12-2012 07:19 AM (12 years ago) (m) No b d first tym. Posted: at 8-12-2012 07:19 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
open nigeria Posted: at 8-12-2012 08:07 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
peppyfine at 8-12-2012 08:13 AM (12 years ago) (m) well, me no say, all this happening is nothing but a planned work for tomorrow's tribulations. Cote me wrong- evil men rules. In God we trust. Posted: at 8-12-2012 08:13 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 8-12-2012 08:48 AM (12 years ago) (m) nigeria is a wonderland Posted: at 8-12-2012 08:48 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
dickman2 at 8-12-2012 09:39 AM (12 years ago) (m) Reply |
dickman2 at 8-12-2012 09:39 AM (12 years ago) (m) nigeria is a wonderland
Posted: at 8-12-2012 09:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 8-12-2012 09:40 AM (12 years ago) (m) Reply |