omatseye at 30-04-2009 09:16 AM (15 years ago) (m) i hear say efcc wan change deir logo to..... Posted: at 30-04-2009 09:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 09:18 AM (15 years ago) (m) to wetin?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 09:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 09:19 AM (15 years ago) (f) i hear say efcc wan change deir logo to.....
wetin b d color wey den get before and nawetin dey won change am to? Posted: at 30-04-2009 09:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 09:21 AM (15 years ago) (m) na eagle to juju na.....from physical 2 spiritual....becos since obasanjo go ...dem no dey catch again.... Posted: at 30-04-2009 09:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:25 AM (15 years ago) (m) u too phunny
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 12:20 PM (15 years ago) (m) EH NA..ABI NA LIE.... Posted: at 30-04-2009 12:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:22 PM (15 years ago) (f) EH NA..ABI NA LIE....
i tink obasanjo carry hin bad pple go...na only gd pipu remain Posted: at 30-04-2009 12:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:23 PM (15 years ago) (m) i no know
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 12:23 PM (15 years ago) (f) lol Posted: at 30-04-2009 12:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 12:24 PM (15 years ago) (m) OK....LETS LOOK INTO NAFDAC....I WAN STRO STONE..... Posted: at 30-04-2009 12:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:25 PM (15 years ago) (m) na eagle to juju na.....from physical 2 spiritual....becos since obasanjo go ...dem no dey catch again....
wetin dem catch b4?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:26 PM (15 years ago) (f) OK....LETS LOOK INTO NAFDAC....I WAN STRO STONE.....
i be lik say ur hoobbby na strowing stone Posted: at 30-04-2009 12:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 12:28 PM (15 years ago) (f) ......................... Posted: at 30-04-2009 12:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 12:30 PM (15 years ago) (m) u carry bele for dis pics?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 12:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 12:43 PM (15 years ago) (f) u carry bele for dis pics?
meee??? Posted: at 30-04-2009 12:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 01:04 PM (15 years ago) (f) its coming out wey stripod Posted: at 30-04-2009 01:04 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 03:49 PM (15 years ago) (m) wetin dey com out...shit abi Posted: at 30-04-2009 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 03:52 PM (15 years ago) (f) wetin dey com out...shit abi
eh!ah! who b stripod oo? Posted: at 30-04-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 03:53 PM (15 years ago) (m) na one of my good friend in d house wey married ironlady..... Posted: at 30-04-2009 03:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 03:54 PM (15 years ago) (f) na one of my good friend in d house wey married ironlady.....
osee dear... y she dey luk 4 am nw, he no slip 4 house??\ Posted: at 30-04-2009 03:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |