quinzee4me at 28-04-2009 11:07 AM (16 years ago) (f) devil bend ur mouth emmymth or mint take ur time no let me switch my agressiveness reach u cos the way i dey see u i never start with u but u look like person wey go break anyminute from now
shoo ree ohh Posted: at 28-04-2009 11:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 28-04-2009 12:52 PM (16 years ago) (f) quin too muchhh babe........ Posted: at 28-04-2009 12:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 02:06 PM (16 years ago) (m) quinzee4me,ki na so ki shiga gida na ko?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 02:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 02:20 PM (16 years ago) (m) devil bend ur mouth emmymth or mint take ur time no let me switch my agressiveness reach u cos the way i dey see u i never start with u but u look like person wey go break anyminute from now
shoo ree ohh
WETIN DEY DO U...ABI U LOSE UR BOYFRIND...OR AFA.... Posted: at 28-04-2009 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 02:23 PM (16 years ago) (m) na kolo display she dey do
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 02:30 PM (16 years ago) (m) na kolo display she dey do
SHE DEY NAKED HER SELF 4 HERE SHA..... Posted: at 28-04-2009 02:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 02:32 PM (16 years ago) (m) and we watching closely
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 02:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 28-04-2009 02:43 PM (16 years ago) (f) quin no mind dem. omo de ni ba wo ja Posted: at 28-04-2009 02:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 28-04-2009 02:50 PM (16 years ago) (m) Ta lo ni Omode?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 28-04-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 02:53 PM (16 years ago) (m) Ta lo ni Omode?
AM PIPYING Posted: at 28-04-2009 02:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 28-04-2009 02:54 PM (16 years ago) (f) tantaa alatawewe, ibere Posted: at 28-04-2009 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 28-04-2009 02:55 PM (16 years ago) (f) peeping tom Posted: at 28-04-2009 02:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 02:56 PM (16 years ago) (m) peeping tom
AM GAZING Posted: at 28-04-2009 02:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 28-04-2009 03:01 PM (16 years ago) (f) now u r a gizzard Posted: at 28-04-2009 03:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 03:05 PM (16 years ago) (m) now u r a gizzard
AM STARING.... Posted: at 28-04-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 28-04-2009 03:34 PM (16 years ago) (f) u b star? Posted: at 28-04-2009 03:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 03:45 PM (16 years ago) (m) u b star?
u wan drink small stout..pikin in Posted: at 28-04-2009 03:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 28-04-2009 04:51 PM (16 years ago) (f) where u go?why u dey ask who?
i go skool Posted: at 28-04-2009 04:51 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
omatseye at 28-04-2009 05:12 PM (16 years ago) (m) where u go?why u dey ask who?
i go skool ar u back?  ?? Posted: at 28-04-2009 05:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 28-04-2009 08:08 PM (16 years ago) (f) yes am back Posted: at 28-04-2009 08:08 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |