Flying Car

Date: 24-04-2009 7:53 am (15 years ago) | Author: Femi
[1] 2 3 4 ... 11
- at 24-04-2009 07:53 AM (15 years ago)
(m)
A flying car was made and introduce to all the world see how the test of the car go in various country:

 Usa :the car go dey perfect for Osama cos this time he no go need to dey worry just put bomb for the car set am and send am straight to white house

UK: Naija people wey dey here go dey happy cos na short cut be dat for them no tax again cos police no dey for air

Russia: The car go freeze for up cos of the snow wey dey there

Kenya: the car go burn becos of too much sun

Naija : Mammy water go dey happy cos my naija people wan go dey take short cut escape traffic go wan take short cut and mammy water go just dey happy blood go full water hahahhaaaa

Posted: at 24-04-2009 07:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
- Recoverd at 24-04-2009 07:56 AM (15 years ago)
(f)
Dis is so dry it is making me cry... Na joke b dis?
Posted: at 24-04-2009 07:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 24-04-2009 07:58 AM (15 years ago)
(m)
na u sabi post ya own make i see
Posted: at 24-04-2009 07:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 24-04-2009 08:27 AM (15 years ago)
(m)
na  wa  oo
nicky,
to you
now na
joke be
this, kai:
olurun
we go
soon delete
u from this
forum.

Posted: at 24-04-2009 08:27 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- iphie at 24-04-2009 08:33 AM (15 years ago)
(f)
nickyvil, go bak to rezy place
Posted: at 24-04-2009 08:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 01:14 PM (15 years ago)
(f)
nickyvil, go bak to rezy place


yep go back to rezy place


ewhnnn this one na joke abi wetin?
Posted: at 24-04-2009 01:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 24-04-2009 01:19 PM (15 years ago)
(m)
not fuuny
Posted: at 24-04-2009 01:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 01:22 PM (15 years ago)
(f)
yep

not funny
Posted: at 24-04-2009 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KleverC at 26-04-2009 03:07 PM (15 years ago)
(m)
wat are doing here

Posted: at 26-04-2009 03:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ibobobelvis at 26-04-2009 04:52 PM (15 years ago)
(m)
nky nike nikyvil

Posted: at 26-04-2009 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 28-04-2009 12:32 AM (15 years ago)
(m)
na u all sabi
Posted: at 28-04-2009 12:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 28-04-2009 03:00 AM (15 years ago)
(f)
na u sabi..ooh boi u need tutors abi and go n retire
Posted: at 28-04-2009 03:00 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 28-04-2009 06:29 AM (15 years ago)
(m)
who be u i no dey on since this while i told now still you still dey after me
Posted: at 28-04-2009 06:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmymth at 28-04-2009 10:16 AM (15 years ago)
(m)
tooooooooooo dryyyyyyyyyyyyyyyy

Posted: at 28-04-2009 10:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 01:13 AM (14 years ago)
(m)
na u sabi oo
Posted: at 1-05-2009 01:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 01:13 AM (14 years ago)
(f)
mchew
Posted: at 1-05-2009 01:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 01:32 AM (14 years ago)
(m)
hissss to iron
Posted: at 1-05-2009 01:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 01:34 AM (14 years ago)
(f)
iron dont care n she dont give a danm fu*ck if u hiss
Posted: at 1-05-2009 01:34 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 1-05-2009 02:07 AM (14 years ago)
(m)
yes na na phyuk i need from u now
Posted: at 1-05-2009 02:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 1-05-2009 02:08 AM (14 years ago)
(f)
she dont even want to say a word
Posted: at 1-05-2009 02:08 AM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 11