chisparlis at 28-12-2012 09:48 AM (12 years ago) (m) This Annie girl no fit to be 2face wife, she fit to be 2baba house mate bcuz she no fine nd she no sabi english as 2baba no sabi too, na him be say wahala dey. Posted: at 28-12-2012 09:48 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Issokay
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 28-12-2012 09:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BlueIxora at 28-12-2012 09:51 AM (12 years ago) (f) Beauty is in the eye of the beholder. Posted: at 28-12-2012 09:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 28-12-2012 10:17 AM (12 years ago) (m) Zion Zion I dey hail Ohhhhh
Bros how far? U too scarce these days, Abeg where you keep open reality?? I need urgent answer Posted: at 28-12-2012 10:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lenny99 at 28-12-2012 10:49 AM (12 years ago) (f) WHICH ONE HIM COME GET GORIMAKPA ABI NA OLD AGE...THE HAIR DON ALMOST FINISH FOR HEAD. ANNIE DEY BLEECH WETIN DO HER CHEEKS? ABEG THE TWO OF THEM WOWO!!!! Posted: at 28-12-2012 10:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Merlin at 28-12-2012 11:04 AM (12 years ago) (m) passing... Posted: at 28-12-2012 11:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
AMONIC at 28-12-2012 12:13 PM (12 years ago) (m) soap dey ur eye? Posted: at 28-12-2012 12:13 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
uniquep at 28-12-2012 01:34 PM (12 years ago) (f) y wont she say dat besides na her man,evrybody man or woman r beautiful in their faces n ugly 2 d whole world,poster u no get work o,na 4 twitter u dey get ur source ni? Posted: at 28-12-2012 01:34 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Annie !!! u sure say u go skull @ au ? the mst beautiful man or handsome ? see how bleachin don finish her face.. am sori 4 2face.. he ended up marryin an illiterate bitch... Posted: at 28-12-2012 02:10 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
EmekaBlue at 28-12-2012 02:54 PM (12 years ago) (m) TUALE 2BABA...Sure guy Posted: at 28-12-2012 02:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meriando7 at 28-12-2012 03:10 PM (12 years ago) (f) Reply |
YomiBaby at 28-12-2012 03:25 PM (12 years ago) (f) Watin happen to her face she dey use bad cream?
What your business? Or should she bleach like most of you do Posted: at 28-12-2012 03:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sophyrocks at 28-12-2012 03:25 PM (12 years ago) (f) Annie, i hope u wud still say dis after many years of marriage.
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 28-12-2012 03:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
most beautiful abi most handsome?? Which one na?
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 28-12-2012 03:33 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dlimelite at 28-12-2012 05:31 PM (12 years ago) (f) To her Posted: at 28-12-2012 05:31 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ice4jez at 28-12-2012 07:50 PM (12 years ago) (m) thank God u say beautiful.i no won beautiful oh.handsome don do me Posted: at 28-12-2012 07:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TIGHTPUSSY at 28-12-2012 07:53 PM (12 years ago) (f) Posted: at 28-12-2012 07:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Senegal at 28-12-2012 08:52 PM (12 years ago) (m) ok Posted: at 28-12-2012 08:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 29-12-2012 12:34 AM (12 years ago) (m) WHERE IS THE TWEET NA? (CANDLE LIGHT STORY) Posted: at 29-12-2012 12:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 29-12-2012 02:56 AM (12 years ago) (m) Watin happen to her face she dey use bad cream?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 29-12-2012 02:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |