nickyvil at 30-04-2009 12:36 AM (16 years ago) (m) who no no you iron you dey eat anything now cos you be iron hunk Posted: at 30-04-2009 12:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 30-04-2009 12:38 AM (16 years ago) (f) zzzzzzzzzzzzzzz Posted: at 30-04-2009 12:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 30-04-2009 06:34 AM (16 years ago) (m) yes na i lie ooo Posted: at 30-04-2009 06:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 30-04-2009 08:29 AM (16 years ago) (f) LOL POSTED B4..
support!!!1 Posted: at 30-04-2009 08:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u sure say no be naija where dey hide under sun be u how come u sabi broken like this you think say i be mugu Ode oshi yiii waka shege
Nickyvil.....did u refer it to me...or to who?? Posted: at 30-04-2009 10:19 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 10:27 AM (16 years ago) (m) u big pass who dem go refer to?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 10:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well emmymth...if someone go ask me question i like for answer am na....but if question no dey for me...wetin make i come answer am na?? so i wan know.... Posted: at 30-04-2009 10:30 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 10:35 AM (16 years ago) (m) na u e dey refer to?u be nigerian?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 10:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nooo...u dey blind?? i be oyibo na.... Posted: at 30-04-2009 10:36 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 10:46 AM (16 years ago) (m) deceive urself?na sufferhead oyibo u be oh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 10:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eeehhhh...no wahala....i no care wetin u think...and why make i wan deceive maself?? should i no be proud of who i be or where i de commot?? hmmm....anyway make i no yarn boku....God de watch me na...if i go lie i go get punishment....For me i know i be German...no matter what someone believe i no care!!!! Posted: at 30-04-2009 10:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 10:54 AM (16 years ago) (m) anybody follow u argue?so u be german?Bt u dey enjoy Naija abi?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 10:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yes...why not?? na wahala be dis?? Posted: at 30-04-2009 10:56 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 10:59 AM (16 years ago) (m) which of our local dishes u like?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 10:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol....well....ogbono...egusi...okro...beans with plantain....and there is soemthing else but i no sabi da name.... Posted: at 30-04-2009 11:02 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:07 AM (16 years ago) (m) hw does it look lyk?which part on Naija's local dish is it?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok...how much money to i win when i answered all ur questions?? Posted: at 30-04-2009 11:09 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 11:10 AM (16 years ago) (m) EGUSI SOUP Posted: at 30-04-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 30-04-2009 11:11 AM (16 years ago) (m) EWEDU SOUP Posted: at 30-04-2009 11:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:14 AM (16 years ago) (m) u dey suffer?recession hold u?dis one wey u dey ask me for money
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |