lolzzz Omo Ita..
Posted: at | |
Quote from: Idbabe on 14-01-2013 10:29 AM Please nothing should go wrong "my fellow widows" becos we go miss her grammer too much. Make the case no be the reverse "my fellow widowers" lolzzz Omo Ita..
| |||||
i beg leave this woman alone now. Reply
| |||||
madam may God guard you and protect you, give you good health in Jesus name Amen!! Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Chei poor people dey Suffer for naija , de rich people dey carry our money go travel go give white people ta better dem country Reply![]() ![]() ![]() ![]() NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
| |||||
Chei poor people dey Suffer for naija , de rich people dey carry our money go travel go give white people ta better dem country Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
| |||||
MAY GOD BE WITH HER THERE Reply
| |||||
it is well, the Lord will be with her Reply
| |||||
Money can't buy you health especially stolen money. Reply
| |||||
Quote from: arsenal123 on 14-01-2013 11:47 AM Na ur mother go rest in peace... you hear?.... why u go abuse him mama? is he lying? abeg commot sentiment. if we had good hospitals would it not be better for us all? if ur old goat of a father falls ill in the village can u afford to take him to COMMON chad for medical treatment? u go tel us today if patience na ur mama sister. abeg commot for road. sentimental illiterate.
| |||||
Quote from: shafhikima on 15-01-2013 10:39 AM why u go abuse him mama? is he lying? abeg commot sentiment. if we had good hospitals would it not be better for us all? if ur old goat of a father falls ill in the village can u afford to take him to COMMON chad for medical treatment? u go tel us today if patience na ur mama sister. abeg commot for road. sentimental illiterate. My good friend help me tell d Old he/she goat say if she insult d guy again an thunder go fire all his generation...see d kind stupid and useless English wey him dey speak sef...EWU who gave u d rite to insult d boy mama stupid u..all dis while wey ur Monkey President and co dey rule, what have u archive?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
upon all the the money she is not just ugly, she is also a sick ass mophyuker. nonsense Reply
| |||||
God will see you through k, nothing will happen to you Reply
| |||||
they doint even have good hospital,, still they open there wide mouth to talk about same sex marriage,, all thoese foolish ppl where saying good david mark,, shame on you all all you folish people who believe miracle pastors bad goverment,, doint bring ur first lady that look like last lady to spain,, if i can i d tell mariano rajoy not to allow her in,,,, Reply
| |||||
She gat to find a new lie sha Reply
| |||||
THE NEW NIGERIA MIND SET,, WE ARE READY TO FIGHT WITH OUR VOICE,, WE SAY NO TO CORRUPTION ,, NO TO 419,, NO TO PASTORS EVERYWHERE,, we say yes to FREEDOM,, WE SAY YES TO GOOD GOVERMENT,, WE SAY YES TO KINGNESS AND RESPECT FOR ALL,,,, WE SAY YES TO A BETTER NIGERIA FOR ALL,,,, WE NIGERIANS ARE GOOD PEOPLE WE WENT TO GO BACK OUR GOODNESS,, Reply
| |||||
i think is normal Reply
| |||||
ONE VERY GOOD DAY IS COMING ONE VERY VERY GOOD DAY,, WHEN THE NEW NIGERIA MIND SET,, WHEN OUR VOICE WELL BE HEARD,,,, MY A BETTER NIGERIA,, A NIGERIA THAT LOOK LIKE THAT OF 70S WHEN MANY OF US LOVE OUR COUNTRY AND WE LOVE OUR FELLOW COUNTRY MAN,, Reply
| |||||
Wasting of foreign currencies. Unemployed graduates and Poor men dey suffer for naija, the first lady dey gyrate about the whole universe....Uhhhh, shiorrrrr Reply![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Chaii Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest