u guys hve mess up this topic!
then go and sleep abi night neva come ur side? Posted: at 29-04-2009 07:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:11 AM (16 years ago) (f) @dip dnt worry am not some gurls...ya man is save. @eagle bcos una don go far far away from d topic. Posted: at 29-04-2009 07:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-04-2009 07:11 AM (16 years ago) (m) u guys hve mess up this topic!
then go and sleep abi night neva come ur side? i wonder ooo abi she don turn to nite watch woman? Posted: at 29-04-2009 07:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol Posted: at 29-04-2009 07:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eagleseyez at 29-04-2009 07:12 AM (16 years ago) (m) @dip dnt worry am not some gurls...ya man is save.
@eagle bcos una don go far far away from d topic.
where we go nah? Posted: at 29-04-2009 07:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ask her again, no bi here we dey? Posted: at 29-04-2009 07:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:13 AM (16 years ago) (f) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu dnt listen to him ooo. na tx i dey. Posted: at 29-04-2009 07:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 07:15 AM (16 years ago) (f) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol if they cancel all the flights...then how abt those who are going with free visa...?
Posted: at 29-04-2009 07:15 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
eagleseyez at 29-04-2009 07:17 AM (16 years ago) (m) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu dnt listen to him ooo. na tx i dey. as in texas abi na taxi? u sure say u never carry this swine flu thin wey dis peeps them talk so? Posted: at 29-04-2009 07:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:19 AM (16 years ago) (f) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol if they cancel all the flights...then how abt those who are going with free visa...?  i no dey for mexico....na tx me i dey oooo. Posted: at 29-04-2009 07:19 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 07:20 AM (16 years ago) (f) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol if they cancel all the flights...then how abt those who are going with free visa...?  i no dey for mexico....na tx me i dey oooo. ok....there are still flights to houston.....
Posted: at 29-04-2009 07:20 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:25 AM (16 years ago) (f) hahahaha am from naija. we never catch that kind kata oooo Posted: at 29-04-2009 07:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol if they cancel all the flights...then how abt those who are going with free visa...?  we onl cancel returning flights 2naija Posted: at 29-04-2009 07:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 07:32 AM (16 years ago) (f) she is living in Mexico, tell her no come naija ooo anyway no flight 2naija now self
beware of the swine flu yes naija don cancel all flights 4rm Mexico and free visa 4those who want go lol if they cancel all the flights...then how abt those who are going with free visa...?  we onl cancel returning flights 2naija
Posted: at 29-04-2009 07:32 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:34 AM (16 years ago) (f) that wan dey for world health organization. for naija them get plenty medicine wey go fit cure that tin fast fast. Posted: at 29-04-2009 07:34 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 07:48 AM (16 years ago) (f) yeah....thank god not many people eat pork in naija
Posted: at 29-04-2009 07:48 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 29-04-2009 07:56 AM (16 years ago) (f) pork pork hahahahahaha i have some1's name call Piggy. hahahahahaha mr. pork. Posted: at 29-04-2009 07:56 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 08:06 AM (16 years ago) (f) damn!!!is it becoz he ate pork 24/7 365 days a year
Posted: at 29-04-2009 08:06 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 29-04-2009 08:18 AM (16 years ago) (f) @ poster, this question is kind of .................. Posted: at 29-04-2009 08:18 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
myragonza at 29-04-2009 08:19 AM (16 years ago) (f) @ poster, this question is kind of ..................  ......stupid...?
Posted: at 29-04-2009 08:19 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |