JUST IMAGINING: A WORLD WITHOUT WOMEN!!! (Page 3)

Date: 30-01-2013 10:53 am (12 years ago) | Author: Paulo
1 2 [3]
- Akzee247 at 30-01-2013 03:35 PM (12 years ago)
(m)
Sophie, i kno lik dis kind talk wey u and Ajanni dey talk so, u know fit tellam say u get new hussy now? me i be jelous man oo, and i the sabi provoke quick. Ajanni u better take ur careful ooo, b4 i go come cut off that ur convetional snake were dey do convotion when him see woman oo. u want make i devorce sophie abi? u nogo see that 1, go 4 wuna side go fine ajia. Kai aboki now has d efontry, nerves, ordasity, temerity to drag a woman with Naija Delta man.
Posted: at 30-01-2013 03:35 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 30-01-2013 03:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Akzee247 on 30-01-2013 03:35 PM
Sophie, i kno lik dis kind talk wey u and Ajanni dey talk so, u know fit tellam say u get new hussy now? me i be jelous man oo, and i the sabi provoke quick. Ajanni u better take ur careful ooo, b4 i go come cut off that ur convetional snake were dey do convotion when him see woman oo. u want make i devorce sophie abi? u nogo see that 1, go 4 wuna side go fine ajia. Kai aboki now has d efontry, nerves, ordasity, temerity to drag a woman with Naija Delta man.

 Shocked

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Cry Cry Cry

Posted: at 30-01-2013 03:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 30-01-2013 04:15 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 30-01-2013 02:14 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

hw u dey ?
my dear, the long nail wey I fix no gree me type oooo  Sad Sad Sad

Posted: at 30-01-2013 04:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 30-01-2013 04:25 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 30-01-2013 04:15 PM
my dear, the long nail wey I fix no gree me type oooo  Sad Sad Sad

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin chie u don mmake my day.. my dear na so i fix eye, so tey i no dey see road sef.. my boss sef sey bring so so and so file na so i dey dey find am, meanwhile d tin dey dey look me, the man sey my eye wey i fix no dey let me see  Grin Grin Grin Grin Grin Grin  abeg manage am or u cut am short.. lol..

Posted: at 30-01-2013 04:25 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lawalsabit at 30-01-2013 05:47 PM (12 years ago)
(m)
All will be the same world as today.
Posted: at 30-01-2013 05:47 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 30-01-2013 10:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 30-01-2013 03:17 PM
Grin Grin Grin Grin Grin na dul baby own na  Grin
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 30-01-2013 10:25 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- sophiebaby at 31-01-2013 10:39 AM (12 years ago)
(f)
 Huh?

Posted: at 31-01-2013 10:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 31-01-2013 02:05 PM (12 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 31-01-2013 02:05 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions