Posted: at | |
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Amebo Reply![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
![]()
| |||||
Long time BournIdentity... Wia u hide since huh? ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
no mind me o. I go support Naija for S/Africa Reply![]()
| |||||
Quote from: chummyli on 10-02-2013 10:54 PM Long time BournIdentity... Wia u hide since huh? so hw d ministry take dey go nw?
| |||||
![]()
| |||||
this joke dry like identity thing, ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Quote from: globala on 11-02-2013 07:59 AM this joke dry like identity thing, I C say d globs wey dey hide btw ur drum sticks wey dem helep u thief from okija shrine attach 2 ur body don scatter ![]() na im result 2 d total blackout wey ur brain jst dey peceive error, error. na as u enter here, nepa take light even d yoke no com sweet again. abeg carry ur kiwi-self commot 4 road, make d light 4 restore jor ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 11-02-2013 01:15 PM I C say d globs wey dey hide btw ur drum sticks wey dem helep u thief from okija shrine attach 2 ur body don scatter hmmmmmm, see akpos wan use me learn how to crack jokes, oboi this time na carnel u go crack,![]() na im result 2 d total blackout wey ur brain jst dey peceive error, error. na as u enter here, nepa take light even d yoke no com sweet again. abeg carry ur kiwi-self commot 4 road, make d light 4 restore jor ![]() u still carry that ur big head? na question i dey ask ooohh! Globala is the game!!!
| |||||
Ohoooo ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: BournIdentity on 10-02-2013 11:14 PM so hw d ministry take dey go nw? i don hand d pb4 ministry 2 rihannaaa Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: globala on 11-02-2013 01:21 PM hmmmmmm, see akpos wan use me learn how to crack jokes, oboi this time na carnel u go crack, u still carry that ur big head? na question i dey ask ooohh! hahahaha ![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
why u dey laff akpos naa? ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Quote from: globala on 12-02-2013 10:31 AM why u dey laff akpos naa? she don dey get ınterest ın you na ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 12-02-2013 06:38 PM she don dey get ınterest ın you na ![]() latest amebo ![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
This joke dry no be small ReplyI dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.