Men And Women Sucking Their Private Parts Are Damaging Their Glories - CLAM Past (Page 11)

Date: 12-03-2013 5:16 pm (11 years ago) | Author: Idbabe
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 20
- lanudja at 14-03-2013 11:59 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-03-2013 11:52 AM
haba Lanudja!  Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
Dis no be matter of cry... since idbabe become ur firend 4 hia... She come dey follow dey talk like u... Wel, no cry sha... Bt slow down. U might nt support what d pastor said bt dnt allow urself 2 be used by d devil 2 spread wrong inf like sprinter. Stop 2 cry.. Ndo Roll Eyes Roll Eyes Cheesy
Posted: at 14-03-2013 11:59 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 14-03-2013 12:02 PM (11 years ago)
(f)
[quote authr=sophiebaby link=topic=146189.msg3485211#msg3485211 date=1363256988]
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg make una no fight for here oo, else... i go lick lick una  Grin Grin Grin Grin
[/quote]

 Grin Grin Grin
Posted: at 14-03-2013 12:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 14-03-2013 12:03 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 14-03-2013 11:49 AM
idbabe when u don come spoil like dis sef, u be goodgul b4 ooo... abi na sophie don spoil u like dis so Huh? Grin Grin Grin Grin wel make i leave ona 2 make ona enjoy ona suck & lick matter. I don comot 4 ona Tongue

No go anywhere ooo, stay here, shave wella becos the guy go soon join u to start the business of the day
Posted: at 14-03-2013 12:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Idbabe at 14-03-2013 12:04 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-03-2013 11:48 AM
u dey lick or not?

Lanudja, answer this question na.
Posted: at 14-03-2013 12:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- sprinter at 14-03-2013 12:06 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 14-03-2013 11:59 AM
Dis no be matter of cry... since idbabe become ur firend 4 hia... She come dey follow dey talk like u... Wel, no cry sha... Bt slow down. U might nt support what d pastor said bt dnt allow urself 2 be used by d devil 2 spread wrong inf like sprinter. Stop 2 cry.. Ndo Roll Eyes Roll Eyes Cheesy
girl i give you scriptures pick up your bible and read those verses i wrote and u will see that am right .
Posted: at 14-03-2013 12:06 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 14-03-2013 12:12 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 14-03-2013 11:59 AM
Dis no be matter of cry... since idbabe become ur firend 4 hia... She come dey follow dey talk like u... Wel, no cry sha... Bt slow down. U might nt support what d pastor said bt dnt allow urself 2 be used by d devil 2 spread wrong inf like sprinter. Stop 2 cry.. Ndo Roll Eyes Roll Eyes Cheesy

 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked so u min sey anybody wey b my frnd for hia na bad tin en go dey learn from me  Cry Cry Cry Cry Cry i go tell my mummy for u sey u lick my tin  Grin Grin Grin Grin Grin

Abeg na free world ooo.. Lick the blokos and suck the bridge cap  dey go  Shocked Shocked Shocked Shocked
if i no see u for heaven i no go surprise  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-03-2013 12:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bettygirls at 14-03-2013 12:16 PM (11 years ago)
(f)
i dont think doing it with ur partner is bad
Posted: at 14-03-2013 12:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 14-03-2013 12:22 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Bettygirls on 14-03-2013 12:16 PM
i dont think doing it with ur partner is bad

Betty, I hope u have not deprived ur partner o, na dia e go become sin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-03-2013 12:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 14-03-2013 12:27 PM (11 years ago)
(f)
Suckin nd lickin tinzzzz
Posted: at 14-03-2013 12:27 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- pchinedu20 at 14-03-2013 12:29 PM (11 years ago)
(m)
ok i have heard you ,,i promise to stop but pray for me ok
Posted: at 14-03-2013 12:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- candela at 14-03-2013 12:30 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Dafey on 14-03-2013 08:09 AM
The 3 names u mentioned is own by one person which is sophie. I told idbabe a long time ago that she is sophie but she denies it. Sophies have up to 20 i.ds here. The worst thing is that she is nt smart enough to even twist her words, so easy to detect. Imagine what a lady is saying in a public site. No wonder she had a child @ a young age. I wonder if the child has a father. I pitied her. She sees it as a fun but she is only fooling herself. Sophie you are a disgrace to women. I weep for you Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
My sister go back deep in the village where you came from please
Posted: at 14-03-2013 12:30 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- tobex70 at 14-03-2013 12:46 PM (11 years ago)
(m)
noted my pastor
Posted: at 14-03-2013 12:46 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Dafey at 14-03-2013 12:50 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-03-2013 09:31 AM
are u kidding? av nt got all the time i need to as sophiebaby on NP, den na to come get Idbabe, and Sprinter..  Cry Cry Cry Cry indeed i have HATERZ.. Jealous people full here..what will u guyz gain in spoiling my name.. God dey ooo.. una no fit break me 
Nobody is spoiling your name. No doubt you are idbabe and sprinter. Jealous who? oopsssss grow up plssss
Posted: at 14-03-2013 12:50 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Dafey at 14-03-2013 12:50 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on 14-03-2013 09:58 AM
U need job seriously, bcos lack of work put u in this condition.  I rest my case
What kind of grammar is this multi idbabe Huh?
Posted: at 14-03-2013 12:50 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Dafey at 14-03-2013 12:51 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on 14-03-2013 10:53 AM
write-up
Multi idbabe in case of next time its write up and nt write-upcorrect yourself 1st
Posted: at 14-03-2013 12:51 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Dafey at 14-03-2013 12:57 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: candela on 14-03-2013 12:30 PM
My sister go back deep in the village where you came from please
One of your ids i guess! Pls grow up rat. You the village champion here
Posted: at 14-03-2013 12:57 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- candela at 14-03-2013 12:57 PM (11 years ago)
(m)
My only problem be say girls like sophiebaby etc wey dey too make mouth when show start them go begin shy. I don see many wey be like that before
Posted: at 14-03-2013 12:57 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 14-03-2013 12:58 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 14-03-2013 12:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- candela at 14-03-2013 01:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Dafey on 14-03-2013 12:57 PM
One of your ids i guess! Pls grow up rat. You the village champion here
Oh you have not left the village all your life? Sorry for my mistake. You are forgiven for your primitive thinking.
Posted: at 14-03-2013 01:03 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 14-03-2013 01:04 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: candela on 14-03-2013 12:57 PM
My only problem be say girls like sophiebaby etc wey dey too make mouth when show start them go begin shy. I don see many wey be like that before

candela no try me o

Posted: at 14-03-2013 01:04 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 20