Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 6)

Date: 18-03-2013 12:14 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16
- lenny99 at 19-03-2013 11:26 AM (11 years ago)
(f)
haba, oh boy na by force?...if u no get u stay ur own....not just naija girls its everywhere in the world, women love comfort. there is nothing u can do about it.
Posted: at 19-03-2013 11:26 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- debbykiss at 19-03-2013 11:28 AM (11 years ago)
(f)
Ok.
Posted: at 19-03-2013 11:28 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- suredon2011 at 19-03-2013 11:29 AM (11 years ago)
(m)
that is their own cup ot tea
Posted: at 19-03-2013 11:29 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kelvinnice at 19-03-2013 11:43 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin ; Because they are Animal, thieves, fill with pains and heartbreaks.. Shocked Shocked Shocked
Posted: at 19-03-2013 11:43 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- HOPEA23 at 19-03-2013 11:44 AM (11 years ago)
(f)
Like Una nor dey demand...if Una nor wants make girls nor dey ask Una for money again make Una also stop to dey ask for wetting Una know sa Una nor go fit get from Una mama... Money is the only thing Una men have na to ask for .: abeg make Una go sleep self how much Una dey give self wa Una go come here dey run mouth.. Te real dude wa dey sabi take care of women never complain Una wa never sabi buy under wear for Una self come here dey rubbish talk..

Posted: at 19-03-2013 11:44 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 19-03-2013 11:54 AM (11 years ago)
(f)
Hopea on point....... Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 11:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- murphygoldfish at 19-03-2013 12:02 PM (11 years ago)
(m)
as guys  blive no gud relationship with out sex , na so naija gals bliv say no gud relationship without dem  demanding for enof cash from guys  to takia of dem sef lool.....
Posted: at 19-03-2013 12:02 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- HOPEA23 at 19-03-2013 12:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:54 AM
Hopea on point....... Grin Grin
Kiss Kiss

Posted: at 19-03-2013 12:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- henryco at 19-03-2013 12:34 PM (11 years ago)
(m)
THE  PICTURE  SHOW  A  GIRL  WA  DEY  TOILET  DEY  SHIT  OR  DEY  PEE  FUNNY  TOPIC
Posted: at 19-03-2013 12:34 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 19-03-2013 12:38 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 19-03-2013 12:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- OwesomeGod at 19-03-2013 12:44 PM (11 years ago)
(m)
Those girls are getting what they wanted by being used and dumped .. We know the wife materials among them. So when we are read we go for the. i mean those of wife material.. So poster don't worry their body go tell them..
Posted: at 19-03-2013 12:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Chijoy4peace at 19-03-2013 12:52 PM (11 years ago)
(f)
SHAME ON U GUY, NO BE U DEY LOOK FOR HIGH CLASSIC BABES? THEY ARE MANY WORKING CLASS LADIES OUT THERE,  LOOKING FOR UR REAL LOVE AND NOT MATERIALISTIC SAKE. THAT DON`T EVEN NEED MUCH OF UR MONEY BUT JUST FOR UR REAL LOVE N CARE. YOU NOT WILL GO AFTER THOSE ONES. COZ U WANT MOST BEAUTIFUL LADIES, GOLD DIGGERS N LAZY LADIES, THEY WILL  ALWAYS DEMAND FOR ONE THING OR D OTHER COZ NO OTHER WAY OF GETTING MONEY EXCEPT THROUGH FLIRTING HERE N THERE, PROSTITUTION. SO NEXT TIME, SHINE YOUR EYES N LOOK FOR REAL MATURE LADIES THAT WILL GIVE YOU JOY N HAPPINESS NOT FOR MATERIALISTIC`S SAKE. SO,  IS NOT EVERY LADIES THAT DEMANDS PLS.
Posted: at 19-03-2013 12:52 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- kennynaija at 19-03-2013 01:04 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aniagain on 18-03-2013 02:14 PM
Poster, u are very correct jare, I dnt knw wat is wrong wit nigeria girls, like de two am datin now, everytime money, money, money, I go die 4 dem?

ha ha ha, na womanizer you be, dem go chop ur money and even ur something finish Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 01:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:07 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:07 AM
Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew

Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg?Huh?Huh?Huh?? no be only one word,,, or maybe take away rice.. chicken, burger, ice creame.. or even Car sef(some wey dem borrow) or fine house(frnds place) wey A/C dey.. with German door  Grin Grin Grin tiled houx, fine kitchen.. correct bathroom wey get baf...oh boi see mirror inside bathroom like sey na PROTEA HOTEL  Grin Grin Grin Grin with beta mouka foam wey be sey if u climb am to fcuk go dey hungry u  Grin Grin Grin Grin Grin Grin na em dey make dem babes open legs ooo.. no be just money.. some naija babes like "ready made".. dem no wan follow man suffer.. dem no wan start from the scratch.. e good?  Tongue if them follow the guy.. enter keke..or bus/taxi..go the guy houx and the  guy dey stay for one room, them go manage stay, drink all d drinkables.. after that visit no more visitations.. e good? money no mean sey dem dey materialistic oo.. all other gbogboeru join.. make u u tink am na.. no vex too much.. na d truth.. why i disengage from most of my friends for naija be sey dem go sch ooo but dem no wan work.. .. all dem need na man wey get money.. person wey be manager for coy.. or contractor wey dem dey pay wella.. e good? make u u check am na.. dem sey money for hand.. back for ground.. do me i do u.. even if sey man dey gv.. dem go dey collect.. dem go collect oooooooooooo.. so tey no body go tell dem sey make dem open  Grin Grin Grin Grin why be cos dem feel sey dem dey do the man good by opening kpomo foram.. abeg no vex ooo.. cos even me sef dey vex ontop this matter.. NAIJA BABES I HAIL O

Posted: at 19-03-2013 01:07 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:10 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Chijoy4peace on 19-03-2013 12:52 PM
SHAME ON U GUY, NO BE U DEY LOOK FOR HIGH CLASSIC BABES? THEY ARE MANY WORKING CLASS LADIES OUT THERE,  LOOKING FOR UR REAL LOVE AND NOT MATERIALISTIC SAKE. THAT DON`T EVEN NEED MUCH OF UR MONEY BUT JUST FOR UR REAL LOVE N CARE. YOU NOT WILL GO AFTER THOSE ONES. COZ U WANT MOST BEAUTIFUL LADIES, GOLD DIGGERS N LAZY LADIES, THEY WILL  ALWAYS DEMAND FOR ONE THING OR D OTHER COZ NO OTHER WAY OF GETTING MONEY EXCEPT THROUGH FLIRTING HERE N THERE, PROSTITUTION. SO NEXT TIME, SHINE YOUR EYES N LOOK FOR REAL MATURE LADIES THAT WILL GIVE YOU JOY N HAPPINESS NOT FOR MATERIALISTIC`S SAKE. SO,  IS NOT EVERY LADIES THAT DEMANDS PLS.

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 19-03-2013 01:10 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 01:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 09:20 AM
Dickman abeg come gimme 50k make i go see my grand mama for village  Grin Grin Grin
u won go village.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..ok month end..u most go and see grand ma..i go inbox u ..for sure..
Posted: at 19-03-2013 01:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 01:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 09:20 AM
Dickman abeg come gimme 50k make i go see my grand mama for village  Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2013 01:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:17 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:13 PM
u won go village.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..ok month end..u most go and see grand ma..i go inbox u ..for sure..

 Grin  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Baby, i will also branch my uncle's place.. u can make 150k pls

Posted: at 19-03-2013 01:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 01:20 PM (11 years ago)
(m)
Thank God..them know say na just dick i get ..i no get money ..them know..if them demand for dick no wahala..
Posted: at 19-03-2013 01:20 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:23 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:20 PM
Thank God..them know say na just dick i get ..i no get money ..them know..if them demand for dick no wahala..

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 01:23 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. How Abusive Nigerian Man, Beat Wife To Death Months After Relocating To The UK

  2. 74Yr Old Woman Robs Bank At Gunpoint After Losing Her Life Savings To Online Scammers

  3. We Find Love in Unexpected Places – Bimbo Ademoye Writes As She Shares Loved-up Photo With Timi

  4. Ex-runs Girl Lands Herself In Trouble After Finding Out Her Former Client Is Her Brother-in-Law

  5. Actress, Stella Udeze Reveals Why Actresses Have Unhappy Relationships

  6. Late Mohbad’s Toxicology Result Ready As Pathologist Begins Evaluation

  7. Interior Minister, Tunji-Ojo To Relocate Suleja Correctional Centres To Avoid Inmate Escape

  8. 'Avoid Panic Buying, Petrol Prices Not Changing' — NNPC To Nigerians

  9. Nigerian Actress, Doris Simeon Reveals Why She Relocated To America

  10. Actress, Eniola Badmus Looks Beautiful In New Photos To Spice Up The Weekend

  11. NSCDC Arrest 8 Illegal Security Guards, Recovers Firearms In Anambra

  12. I Foresee ‘Earth-Shaking’, Climatic Problems In Lagos, Abuja, Others – Primate Ayodele Warns

  13. Ex-Wife Of Late Alaafin Of Oyo, Queen Dami Shares Cryptic Post About Death

  14. Second Republic Lawmaker & Veteran Journalist, Sidi Ali Dies At Age 86 In Kano

  15. VIDEO: Woman Who Was Disgraced By Pastor Enenche, Seeks For A New Apartment


THIS WEEK
  1. 'Brand Ambassador', Phyna Calls Out Pepsi For Supplying Her Expired Drinks

  2. Lady Who Was Dragged For Wearing a Racy 'Asoebi' Outfit to a Wedding Reception Breaks Silence

  3. Lady Who Left The UK With Her Family to Return Home to Nigeria Reveals Why She Did So

  4. UNIPORT Lecturer Caught on Camera Pants Down, S3xually Harassing a Female Student in His Office

  5. VID: Peter Obi Replies Critics Asking Him Why He Didn't Build a School in Anambra as a Governor

  6. "Emefiele, Kanu Arrested Arbitrarily As Pre-Trial Detention Persists In Nigeria" – US Govt Says

  7. Watch Touching Video Of Lady Surprising Boyfriend Who’s An Okada Rider

  8. Yoruba Nation: Akintoye, Sunday Igboho Write Open Letter To Tinubu, Seek Exit From Nigeria

  9. Rapper Megan Thee Stallion Sued By Cameraman Claiming He Was Forced To Watch Her Have S3x

  10. Divide Nigeria Before June 15 - Yoruba Nation Agitators, Sunday Igboho, Akintoye Tells Tinubu


TOP MEMBERS: