Posted: at | |
| |||||
the pic funny .. Reply![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Ratio of 1guy to 6gals,,,women are mo"' desperate lukin 4 a gud man ,,,, y buyin dis women,,u turnin a gud wman into a wh*re/lazy/materialistic/un-wiffey ladies Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na so? Reply
| |||||
doesnt concer me.... Reply![]()
| |||||
Quote from: Ibinsgirl on 19-03-2013 05:37 PM Idiomatic poster.... Re u telling me all girls re d same? Why generalising it......... Nt all girls re demanding. Its only stingy guys like u dat allow their girls to ask b4 dey giv dem. Most guys giv without even asking frm dem ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:07 AM Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i can not imagine taking a girl out and after eating then she want some takeaway,that will be the end of everything,it is a sign of desperation and ungratefulness,but in some cases ....hunger and starvation on top of forming Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 02:05 PM What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........ chei! see vexation ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 02:24 PM see confession o! so u dey drill ? na wa oooo and u go come dey do like sey u no dey do anything.. Hahahahaha! see me se case o.. am i a congolese?? all the kobo i earn na tru ur hard work? i aint saying u shud kip quiet.. lets call a naija man a naija man,, and call an indian an indian! come on Dp! u n i n that our talkative nametalkam did not generalise.. the subject is there.. haba... Why are " Most".. not why are Nigerian gals.. ur eye no dey see for day time? and what do u min by if u must drill u must spend d ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Roflmao ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: mallorca on 19-03-2013 03:55 PM Do people still date Nigeria girls? ![]() ![]() ![]() ![]() Just pass her with ur SUV she go jump enta inside if u knw take time she go rape inside ur car ![]() ![]() ![]() ![]() na u go even begin beg her to go back go see her mama 4 house ![]() ![]() ![]() ![]() carry her go lunch for Jovenic she go pack her load com stay 1 month for ur house ![]() ![]() ![]() ![]() Pls honey will u buy me Bold 5,iphone4,iphone5,take me out? i say i go buy Bold500 n take u Isla Bonita for shopping,com see kissesssssss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no dey in da mood to talk about naija babes n dere I Love you so much matter ![]() ![]() ![]() ![]() i love u so much wey person don hear from Naija babes go don pass 100million times ![]() ![]() ![]() ![]() hehehehe ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 04:26 PM Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money....... abeg park well..or rather park one side jor..why are you taking this so personal huh ![]() The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
Yes, i agree wit him. Reply
| |||||
I agreed with him 200% +. even those that are working with good pay still want you to be the spender in everything. It is very shameful both at home and abroad. Here in America, we have too many single ladies who could not find husband because of their ways of life...jumping from one man to another. You can never satisfied them in anything both segxwally and financially. In Nigeria is the same thing. many girls have turned ashewo/ashawo but would never accept the title thinking that its normal to sleep with numerous men for cash. Mr. Poster, I agreed with you 200%+. Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
All those girl dey robb man like shìt ReplyWhat is not worth living for is not worth dying for
| |||||
Quote from: ILOVEIT on 19-03-2013 11:45 PM Roflmao ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)