




















I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain?






Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:17 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
It's a very bad thing in girls life cos if money grow on trees, girls wouldn't mind to date Monkeys Reply
| |||||
Quote from: Donlucky1 on 19-03-2013 01:35 PM It's a very bad thing in girls life cos if money grow on trees, girls wouldn't mind to date Monkeys na true talk..
| |||||
![]() ![]() ![]() Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 01:24 PM I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
why be sey wen person post truth about naija girls or some girls worldwide.. all d babes dem here go dey provoke sef? Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:30 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
That is how Nigeria girls behave... But not all of them.. Come to the country I am, you would never find such.. harlot ladies.. Some would say they are not prostituted but you can call them runs girl... hahahahah Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:45 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........ A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: Starship on 18-03-2013 12:25 PM My dear its
| |||||
Quote from: divineproject on 18-03-2013 12:36 PM Mtchew.......I hate it when people generalise........... DP longest tym..so ur still pretty much around huhh?
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:53 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: fabulousjenny1 on 18-03-2013 12:44 PM poster wake up stop emphasizing on Nigerian girls. girls of mayb where u r..bt definately nt here
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 18-03-2013 02:10 PM Am not Nigerian so just passing ![]() u r oooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 02:05 PM What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........ see confession o! so u dey drill ? na wa oooo and u go come dey do like sey u no dey do anything.. Hahahahaha! see me se case o.. am i a congolese?? all the kobo i earn na tru ur hard work? i aint saying u shud kip quiet.. lets call a naija man a naija man,, and call an indian an indian! come on Dp! u n i n that our talkative nametalkam did not generalise.. the subject is there.. haba... Why are " Most".. not why are Nigerian gals.. ur eye no dey see for day time? and what do u min by if u must drill u must spend d ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 02:15 PM for grand ma ..not for uncle..i will send u the money .. thank you darl. ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO..
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:51 PM why be sey wen person post truth about naija girls or some girls worldwide.. all d babes dem here go dey provoke sef? heheheheh u dun luk 4 troble finish u dey fear mke she no beat u abi? ![]() ![]() ![]()
| |||||
my dear not all Nigeria Girls, as for me the girl am dating has never demand kobo from me, each i gives her she wont collect and advice me to make some savings wisely. Reply
|
Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son
“Prove It Or Remove It!” — VeryDarkMan Warns EFCC Over Mugshot Leak With Money Laundering Tag
UK-based Nigerian Woman Accuses Ogun Monarch of Fake Marriage, N195m Fraud
Popular Nigerian Nurse Blasts Mother Over Money, Visa Drama in Viral Facebook Post
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Court Awards Diezani N500m In Secret Libel Case Against Journalist Chude Jideonwo
Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
ALLEGED $1,043,000 FRAUD! Supreme Court Overrules Bail For Fred Ajudua, Orders Return To Prison
Group Alleges ₦200m Bribe To Smear Tinubu, Matawalle In Plot To Destabilize Northern Support
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)