What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........
see confession o! so u dey drill ? na wa oooo and u go come dey do like sey u no dey do anything.. Hahahahaha! see me se case o.. am i a congolese?? all the kobo i earn na tru ur hard work? i aint saying u shud kip quiet.. lets call a naija man a naija man,, and call an indian an indian! come on Dp! u n i n that our talkative nametalkam did not generalise.. the subject is there.. haba... Why are " Most".. not why are Nigerian gals.. ur eye no dey see for day time? and what do u min by if u must drill u must spend d ?
ok na.. begin dey open for evry man make dem dey drill u dey pay.. yes men no dey try.. but na we dey make dem make dem no try at all.. make u scrutinize dis tori wella ooo.. everyday na christmas? if u get bobo wey u n am dey friend.. if en phyuk u today pay.. come tomorw pay, next tomorw pay.. u be ashawo? u nor no say na only ahsawo wey man dey gv money just incase of next time phyuk? u no no? u want make i shout am?
abeg free me , free terry G o..he phyuk u gv u money no min sey u demand foram ooooo.. demmanding and giving with en church mind dey different..
demanding na like dis.. baby.. my mum is sick(her mama dey strong o) even some dey sey dia mama don die sef.. just bcos of money.. bin materialistic na unto sey.. this guy dey drive range rover sports.. en chyk u..u flow sharpily..
u no go wan know weda na him oga motor..
dat na example of bin materialistc
or bcos u enter d motor A/C blow u.. u see Bold 5,HTC,Galxy Note, LG Flex.. etc for near pidgin hole.. ur eye shine.. from there if en request for number.. u go telam sey ur fone don blind or the mouth piece no good.. just bcos sey u want new fone.. longer throat naija girls.. one day dem go use all the longer throat dem do money
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 19-03-2013 02:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero |
|