If u are a man and u wan2 live a long life pls don't go near ur woman's phone unless u have shock-absorbers like me. I just got home now and met my neighbor (Emeka )crying like a baby,then we got talking. Me: Mekus wetin happen now...who die nau??? Emeka: Bros na Amaka o Me: chizoooooosu!!! amaka don die? Emeka: my brother had it bn she even die sef I no go cry...dis girl has finished me ooo Me: oya pls calm down and tel me wat happened Emeka: Can u imagine Amaka dat av bn paying her school fees up2 her final year now use idiot 2 save my name in her phone.... Me: mshhhhhhhhhhh na d idiot dey pain u??? even makin u cry? Uget time my broda... Emeka: Bros no be d idiot dey painme,d tin is dat my own idiot is idiotnumber 18 Me: hmmm my broda manage d idiot nau,afterall my own girl dat I wan 2 marry use Evangelist David 2 save my name in her phone... Emeka: (laughing now) na waoo atleast dat one is even beta... Me: shut up! Wen I scrolled d phone further I saw 3 other evangelists(Ibe ,Timothy and Jacob),then 2 pastors(Mike and Anthony),and den 4 Apostles(Chidi, Samuel,Mike, Greg),den 2 Rev(Chika and Ifeanyi)and then one bishop Francis.... Emeka: hahahahahahaha may be dat bishop is d general overseer of her heart and u be ordinary branchpastor!!!!
Posted: at 20-04-2013 10:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 21-04-2013 06:20 AM (12 years ago) (m)
e don teey wey nyash dey for back
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 21-04-2013 06:20 AM (12 years ago) | Hero