Posted: at | |
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Good for him. Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Datz wat she suppose to do @least to maintain her pride. Dat guy is such a stupid fool. ReplyI am D Best of my Kind!LoVE mE!
| |||||
Noted ! Reply
| |||||
Quote from: mitaly002 on 3-05-2013 02:38 AM after all is not love that join them at the first place italy is a racist country he knew.. he is a footballer and he spend his money on them you just hit the point. who lose? of cos its the girl. and if u marry monkey cos of his money, the money will go but monkey still remain monkey
| |||||
trust a white gal not to tk trash.naija gal go siddon even wit physical abuse Reply
| |||||
Good for him Reply
| |||||
ur right, woman ke, if money no dey them go run, carry go Supper Mario ReplyQuote from: Adikpe on 3-05-2013 03:00 PM Money dey, Balo no worry yourself, na girls go rush you sef.
| |||||
EVEN IF HE KILL U, NOTING GO HAPPEN, UR PEOPLE GO LIKE MAKE HE GIVE THEM MONEY TO FORGET ABOUT U, NA ONLY GARRI U DEY EAT FOR HOUSE ReplyQuote from: Sophyrocks on 3-05-2013 12:48 PM And who cares to knw who he is, sychophant.. make e try am whether e no go bleed or whether his football career wont go down in dust . u goin abt shouting mario mario, e don pay moni for ur account as u dey help am dey shout im name??? joblessness. e no even knw say u even exist. oloni.
| |||||
Quote from: 2bify on 3-05-2013 05:15 PM envy go kill u stupid fool, Goodies comes from God, Supper Mario is always a great man, God has blessed him so u can die off, Dont think Im from Ghana, Im from Orlu in Imo state Nigeria, I like nice people like Supper Mario so u can die faster if u want, he dont need 2pay money into my account cos lm ok, he dont need 2know me cos lm not a star, UR JUST AN idiot, God bless u Supper Mario poverty wan kill u finish. u dey go abt insulting pple for mario. mannaerless idiot!! y u no kukuma kill urself for am lyk suicide bomber. see as u dey talk abt mario moni. u dey xpect moni for ur bank account. Ewu zambia! kip drinkin panadol for im headache make i see wetin e go do for ur life. Rouge. Anu ofia!! Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
Quote from: 2bify on 4-05-2013 12:14 AM EVEN IF HE KILL U, NOTING GO HAPPEN, UR PEOPLE GO LIKE MAKE HE GIVE THEM MONEY TO FORGET ABOUT U, NA ONLY GARRI U DEY EAT FOR HOUSE U never see moni frm d day ur useless parents take born u na im make u dey help mario dey shout abt im moni. mario no dey boast na u con dey boast for am. wat a shame!! no let poverty kill u finish ooo. as u dey go abt dey insult pple for dis forum, u just dey disgrace ur low poverty life. so u neva see moni for ur life wey u dey make noise for here??? pple wey get moni no dey make noise, na wretched man like u dey make noise. wat a disgrace!! empty vessels rily dey make loudest noise. ANU MKPAMA!! Life is damn too short to be sitting around miserable.
| |||||
ic Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
Kk sha! ReplyA reticent & an alacritous guy who's munificient & isn't skeptical abt d law of infallibility! ![]()
| |||||
Super Mario this, super Mario that. Am already pissed. Wat the hell!!! But the guy WorWor sha. Reply
| |||||
SO SHE EVEN GET MIND TO DUMP AM...WETIN SHE BE SEF? SHE DESERVES NO RESPECT FROM HOM ..IF SHE BEHAVES LIKE A PROSTITUTE OR A BITCH..HE WILL DEFINITELY HAVE NO REGARDS 4 HER...I THINK THATS HIS ONLY WAY TO DUMP HER ..BY TELLING THE WORLD SHE IS SUCH A wh*re HE WILL LOVE TO GIVE HIS TEAM MATES TO DO HER ONE BY ONE ALL OF THEM INCLUDING THE TECHNICAL CREW PLUS COACH AND FANS..LOLZZZZZZZZZ...MAKE SHE GO ABEG.. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest