Posted: at | |
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
no why? Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 26-05-2009 09:14 PM no why? what about jorneywalker nko?you sure... ![]()
| |||||
make una stop to dey yab her abeg kris n emmy which ones na Reply
| |||||
Quote from: quinzee4me on 27-05-2009 09:47 AM make una stop to dey yab her abeg kris n emmy which ones na ![]() ![]() ![]() yab you? emmy shey you yab favourtee ni? abi quinzee you dey broadcast all dis lies for you. na introduction me and emmy dey introduce to favourtee. we dey ask am her name.. abi emmy, shey no you first ask favourtee whether her name na streetwalker? she say no, why can my name be dat... na him me cum ask am again whether her name na jorneywalker and she never answer me... so where you see the yab you inside dis matter...
| |||||
na so Kris.Quinzee nah rumour monger.She dey carry fake news.Favourtee,answer Kris question oh.U be journeyWalker? ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
lol Reply
| |||||
lollo ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
lol...now i really know u want my attention@emmy Reply
| |||||
sorry, i don't ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
i know u do...heheheheee Reply
| |||||
yes he really wants to catch ur attention Reply
| |||||
ehn ehn. let him go and announc on tv then Reply
| |||||
![]()
| |||||
shhhhhhhhhhhhhh ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:27 AM Quote from: favourtee on 26-05-2009 09:14 PM no why? what about jorneywalker nko?you sure... ![]()
| |||||
Quote from: quinzee4me on 27-05-2009 09:47 AM make una stop to dey yab her abeg kris n emmy which ones na i wonder ooo..leave them cray fish and frog
| |||||
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 10:02 AM Quote from: quinzee4me on 27-05-2009 09:47 AM make una stop to dey yab her abeg kris n emmy which ones na ![]() ![]() ![]() yab you? emmy shey you yab favourtee ni? abi quinzee you dey broadcast all dis lies for you. na introduction me and emmy dey introduce to favourtee. we dey ask am her name.. abi emmy, shey no you first ask favourtee whether her name na streetwalker? she say no, why can my name be dat... na him me cum ask am again whether her name na jorneywalker and she never answer me... so where you see the yab you inside dis matter...
| |||||
Quote from: emmymth on 27-05-2009 10:45 AM na so Kris.Quinzee nah rumour monger.She dey carry fake news.Favourtee,answer Kris question oh.U be journeyWalker? leave me now...okay be fore i handle you
| |||||
abeg handle am i dey ur back Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest