Palexpo at 3-06-2013 11:03 AM (10 years ago) (m) Oyinbo love get as e be o, dem no dey see marriage as we dey see am, well sha make God help our broda. Posted: at 3-06-2013 11:03 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 3-06-2013 11:38 AM (10 years ago) (m) hehehehe...oyibo woman must get reason of getting married to a black man...is either because... the black guy get big penis or he is a star..... checkout my sweet 16 oyibo babe.......she dey die for me just because....i am a star........but why my guy utas go for this old School.......sometimes....dis old women fit make man pikin faint for bed due their skills in love making.........my guy knows what he want anyway.........congrat..... Posted: at 3-06-2013 11:38 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bosky65 at 3-06-2013 12:16 PM (10 years ago) (m) CONGRATS JOHN.....HIS A COOL HEADED FOOTBALLER. I THINK HE MADE A RIGHT CHOICE Posted: at 3-06-2013 12:16 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 3-06-2013 01:48 PM (10 years ago) (m) congrats! Utaka the Attacker
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 3-06-2013 01:48 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Good luck bro Posted: at 3-06-2013 01:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
musatta at 3-06-2013 02:49 PM (10 years ago) (m) Oh boy is not bc of green card but sha congrats Posted: at 3-06-2013 02:49 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
chichiis at 3-06-2013 03:04 PM (10 years ago) (f) Congrats Posted: at 3-06-2013 03:04 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
edeka at 3-06-2013 07:31 PM (10 years ago) (m) dont be a fool for love man chichs don open eyes this days Posted: at 3-06-2013 07:31 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
frichado at 3-06-2013 08:57 PM (10 years ago) (m) Congrats Brother,wishing the best of married life, Posted: at 3-06-2013 08:57 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
oskey at 3-06-2013 10:20 PM (10 years ago) (m) my brother happy married Posted: at 3-06-2013 10:20 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jaylen at 3-06-2013 10:29 PM (10 years ago) (m) Looool, john chukwudi utaka don marry white well if na europe papers is guaranteed .. Posted: at 3-06-2013 10:29 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Utaka don phyuk up, hey i no believe say this guy sabi take last for that way! My expectation Was HIGH, Hmm! i feel like crying on his behalf. Posted: at 4-06-2013 12:54 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
isbigo at 4-06-2013 06:06 AM (10 years ago) (m) CHAII,KANU NWANKWO,S WIFE NA TOMATO JOS, UMIMI,NMIMI,AND AKWA EKE.BUT FOR UTAKA,GO ASK THIERY HENRY WETIN HAPEN TO HIM,HIM AND THE WIFE SHARE 60/40.GO ASK TIGER WOOD WETIN NORDERGREEN HIS WIFE TOOK FROM HIM WHEN THEM DIVORCE,HMM,NA 100 MILLION DOLLARS SHE TAKE LIFE..PRESENTLY,ASHLEY COLE DEY QUARRELL WITH HIS WIFE,SOON DEM GO SHARE MONEY.WHAT ABOUT MANY OTHER BLACKS THAT MARRIED WHITE BITCHES,HMMMM Posted: at 4-06-2013 06:06 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
isbigo at 4-06-2013 06:08 AM (10 years ago) (m) EVEN THE WIFE,NA SMALL THING WEY MY MAMA CARRY SENIOR AM. OK OOHH,MAKE WE DEY WATCH KWA Posted: at 4-06-2013 06:08 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Congratulation John, but i am waiting for the part 2 ok. Posted: at 4-06-2013 09:18 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
joeelanny at 4-06-2013 09:54 AM (10 years ago) (m) congrat bro Posted: at 4-06-2013 09:54 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
bee4luv at 4-06-2013 01:16 PM (10 years ago) (m) Congrat bro! but oyinbo tins dey scary. Posted: at 4-06-2013 01:16 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
chys at 4-06-2013 07:00 PM (10 years ago) (m) SOOO YOU NO SEE ALL THE FINE FINE NAIJA GURLS? NA OYINBO U GO MARRY...CHEI...WAHALA DEY....WE GO SOON HEAR STORIES....ANYWAY I WISH U GOOD LUCK...NO SAY INO WORN U OHH.... Posted: at 4-06-2013 07:00 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 5-06-2013 12:51 AM (10 years ago) (f) Good for him Posted: at 5-06-2013 12:51 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbento83 at 5-06-2013 09:59 AM (10 years ago) (m) CONGRAT my bros I wish u all d best Posted: at 5-06-2013 09:59 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |