Posted: at | |
| |||||
make sure u send ur mother inlaw to market to buy food stuff every two days u re free to hamar on ur nail as u want Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 13-06-2013 09:11 PM ![]() ![]() how him go dey hama pikin in front of mama, abi he crazy ni? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: odprince on 14-06-2013 06:08 AM what you will do is to take your wife to a hotel and phyuk her after which you come back home with her..hence both of you make noise and your bed also make noise...hotel is the best place for you,,,just one hour or two and come back home simple That is unmanly and it's a stain on the reputation of the couples, especially the woman. How can you leave your house and go to a nearby hotel just to have sex?
| |||||
Quote from: walesbaby on 14-06-2013 07:37 AM no be food abeg bear am, its just for 2 months after all na wetin u don dey chop since,just fast for the 2month u hear God is ur strenght young man If na u, you go fit stay for 2 weeks?
| |||||
let her leave ur house Reply
| |||||
ok. Reply
| |||||
the best opinion is to fast and pray for this 2 months for breakthrough Reply
| |||||
From your story,your wife makes a loud noise and the bed cracks during ur love making with her,it doesn't show respect to ur mother in-law since her room is very close to urs and the door is offten open to allow ur children quick access to you...Please take ur wife and go for some place and have ur fun the way urge for it.That will not only show respect to ur mother in-law but ur wife will respect u too.(Is a kinda shame that that u makes love almost in front of ur own mother) Bro get a life. Reply
| |||||
PASSING Reply
| |||||
i can see most of the men here don't know their right, how can u marry a wife, pay her dowry and one so called mother inlaw will come and dictate to you when or u have to do your marital obligation, mother inlaw my foot Reply
| |||||
Quote from: christianity on 13-06-2013 10:32 PM what to do is for u to start closing ur door,and phyuking her on bare floor so dat there will not be any bed noise he she make a hell of a noise when she's on ecstacy
| |||||
wonders shall never end Reply
| |||||
Quote from: katdeluna2 on 13-06-2013 10:31 PM Take ur wife to a hotel jst to do it nd come back. Easy And who would Payyyyyyyyyyy? ![]() ![]()
| |||||
Una never start in-fact Reply
| |||||
Quote from: emejuru on 13-06-2013 09:11 PM ![]() ![]() how him go dey hama pikin in front of mama, abi he crazy ni? ![]() ![]() Y he no go hama pikin in front of her mama? abi no be he property he be, he wife 4 dat mata no be say na he gal fwnd, so mama suppose knw waiting good 4 her to do make she no use her own spoil her pikin marriage. if de man like make him do am for open place e no concern anybody not even u or d de mama... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
bros make u no listen to anybody wey tell u say make u go HOTEL dat 1 no be good advices o, u be married man and u get mouth in ur own hauz so make u no let any moda inlaw or fada inlaw come spoil ur home 4 u...I believe mama inlaw don enjoy her self wit her own husband b4 she being dey kom 2ur hauz... but wait o, I still won ask if mama de get interest wia u dey? cos some mama dey lyk dat wey go de lyk dia pikin husband. I pray make e no be lyk dat o Reply
| |||||
na wa ooooooooooooooo.. Mr married man.. u never still send her to village? wetin u dey wait for? na weekend be dis o.. take her go pack, put her for motor.. drive go houx if u get motor.. wen u reach houx... make sure sey ya children chop beleful.. send dem go lesson if dem dey go.. or lock dem inside room.. put cartoon for them to watch.. call ya wife inside room.. nack her all d ones wey u don miss.. na ur own.. enjoy am dey go.. if d bed make noise.. u fit ring me make i come holam for u.. abeg scratch d plate.. lick am... shine am.. make notin remain.. next tym her mama stay go be 3days-1wk Reply![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
yes nametalkam.. wich kain mama be dat? she nor get houx? even if her hubby don die.. amek she go her houx go stay.. ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest