Posted: at | |
| |||||
just a minute please Reply
| |||||
Mama na virgin? No be through sex she got her pikins? If mama can't stand the heat let her go back to the village or shorten her stay. There's nothing wrong in enjoying sex with yor wedded wife. Reply![]()
| |||||
Which kind talk be dis sef? Na only 9th dem dey make love? What abt day time when children don go school and mama dey parlour dey watch film or go chopping 4 d family. Abeg many ways dey 2 kill bird joo... Reply
| |||||
mr man dnt make dis 2 scater ur house do as a mantured man go out with ur wif n com in, u understand? Reply
| |||||
Mayb hr moda also wan chop, giv dem 2geda...... Lolz Reply
| |||||
guy discharge ur moda inlaw & enjoy ur wyf whom u're married to, wetin d woman mean sef, abi conji go hold u when u get wife? make a choice. she don enjoy her lyf so she need to allow odas enjoy their's too except she be trouble maker. Reply
| |||||
Quote from: lanudja on 14-06-2013 09:03 AM Which kind talk be dis sef? Na only 9th dem dey make love? What abt day time when children don go school and mama dey parlour dey watch film or go chopping 4 d family. Abeg many ways dey 2 kill bird joo... shey d couple no get work ni? besides night/ early morning own sweet pass
| |||||
Its not worth d problem. Don't u know d mum hav urge or feeeling about sex. Hw do u feel wen u watch blue film. Dats hw her mum feel . U beta stop it Reply
| |||||
let us tell our sekf the trueth,me as a msn i no fit enjoy sex knwing fully well dat my mother inlaw is hearing the noise,and even if i paid 10billion ln her her i will not disrespect myself by inviting people to the love making sinply because i have the right to do wt her what i want,the bed is noisy,my wife is noisy therefor we will not embarass our self ,even if we dont have respect for our mother inlaw we suppose to have respect for ourself,na only pikin de come see ,ppl no de come see the making of the pikin,we must sleep for ground and avoid noise for the sake of our own respect,lets talk love Reply
| |||||
repartraite her to d village.. wetin she wan come do for ur hiux for 2months? ur kids are grown.. 2 and 4yrs old... she shud go back to her husbands houx.. thats her daughters husbands houx.. make she allow una enjoy the ride haba.. wetin be ha bizness with the bed making noise... i nor dey like support bad tin o.. make she go back to her husband houx.. hotel is not an option.. she has over stayed her welcome.. she shud go back to her husbands houx.. SHEKINA ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
she has her reasons which must not be known to u, pls coporate with her. she is protecting de family Reply
| |||||
o boy na to cloz d door nd do d somtin on d floor. kapeche Reply
| |||||
Kkkkk Reply
| |||||
Yeah. Take your wife out and do it in a motel. Reply
| |||||
Mother in law no put assunder wat GOD has join togher o. Reply
| |||||
u can invite me to cum nd hold d bed fr u while u nd ur wife enjoy ur sex show Reply
| |||||
take it easy Reply
| |||||
Quote from: ssasynud on 14-06-2013 11:28 AM u can invite me to cum nd hold d bed fr u while u nd ur wife enjoy ur sex show lolllllllllllllllllllllll Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Go find all dis small gals wey 2 of una go dey do am 4 d next 2 months ReplySince d mother wan marry her daughter Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest