phone;
Akpos: Hello maleee
Mum: Akpos,
that meat & fish don boil?
Akpos: Yes oo
malee
Mum: Abeg implicate salt & maggi,
attach oil, pepper & sentence the crayfish
and other small small fish dem to death ....theninvolve the leaves ...after 10
mins, discharge the pot from fire. You dey
hear me so?
Akpos: yes malee ...shuoo, this
food go good to download with Eba o!
Mum: No worry, i don already detain some
fufu for cooler... when time reach we go give dem amnesty.
Posted: at | |