Posted: at | |
| |||||
IronLady I go disconnect you ooo!!!!!!!! Efe tell her Reply
| |||||
Quote from: emmymth on 8-06-2009 04:17 PM Quote from: teeco on 8-06-2009 04:10 PM efe check the previuos page and see mayb you go understand wat d fu*k are u talking about newbie?![]() ![]() ![]() OMG..... emmy large abeg oooo.... nwayor gha nwokem.... ![]()
| |||||
Quote from: ironlady on 8-06-2009 04:54 PM nonsensity ![]() ![]() ![]() OMG..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Reply | |||||
Quote from: teeco on 8-06-2009 05:01 PM IronLady I go disconnect you ooo!!!!!!!! Efe tell her teeco, abeg no try ironlady oooo.... na she be the mama of the house...abi you no want make i eat for dis house again?... abeg... ![]()
| |||||
ehhehh I nono say na she be the mama, sorry sir Reply
| |||||
minister na sleep i dey sooooooooo Reply
| |||||
rest in perpect peace Reply
| |||||
hey watin dey happun? Reply
| |||||
u no sabi read english ni wey u dey ask Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 05:08 PM Quote from: teeco on 8-06-2009 05:01 PM IronLady I go disconnect you ooo!!!!!!!! Efe tell her teeco, abeg no try ironlady oooo.... na she be the mama of the house...abi you no want make i eat for dis house again?... abeg... ![]() sure its just dat ther wont be enough fud
| |||||
well well who be this new born baby wey dey talk for here well my travel come give room to small boy sha haaa OMG thank God i no catch you i for make your yansh rotten with cain stupid boy who give you permission dem send u come abi Reply
| |||||
haha..sup hussy Reply
| |||||
i am cool baby miss you so much darling Reply
| |||||
awww misserd u for a reason..hehe\!!how are u Reply
| |||||
wht's the reason darling ,well i have being little down stress i guess Reply
| |||||
missed u cos i was boredd Reply
| |||||
well you dont have to be bored i know there are lovely people here that can make you happy when i am nt here Reply
| |||||
they are not here now Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)