



Posted: at | |
Quote from: efe2004 on 6-06-2009 03:39 PM where teeco ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 10:10 AM Quote from: efe2004 on 6-06-2009 03:37 PM Quote from: ironlady on 6-06-2009 03:35 PM wat stupid agreement...dem tell u say we get problem b4 ni leave us alone we fight and we do dat for fun am not the 1 that said so , that was what heard..........![]() ![]() ![]() make una cum see fear oooo.... chinekenna.... ![]() shebi una say warri no dey carry last... warri don rupooo this time around ooo... ![]() efe! efe... ![]() ![]()
| |||||
Efe Ebe like say you to fire me on saturday ko, I don be communication minister now if do any phyuk up i go disconnect you Reply
| |||||
Quote from: teeco on 8-06-2009 10:40 AM Efe Ebe like say you to fire me on saturday ko, I don be communication minister now if do any up i go disconnect you hahahaha dat post too big 4 you
| |||||
Mr. presido Efe is trying to say dat you don't know what you are doing for apointing me as the communication minister. Shoul I disconnect his MTN line? Reply![]()
| |||||
Quote from: teeco on 8-06-2009 11:08 AM Mr. presido Efe is trying to say dat you don't know what you are doing for apointing me as the communication minister. Shoul I disconnect his MTN line? ![]() [/quo ![]() ![]() ![]()
| |||||
Infact you are disconnected and if you think it's jorke call this number 08081727262 Reply
| |||||
Quote from: teeco on 8-06-2009 11:56 AM Infact you are disconnected and if you think it's jorke call this number 08081727262 ![]() ![]() communication minister num no dey goooooooo
| |||||
una well?mcheww Reply
| |||||
good morning ma Reply
| |||||
Quote from: efe2004 on 8-06-2009 12:00 PM Quote from: teeco on 8-06-2009 11:56 AM Infact you are disconnected and if you think it's jorke call this number 08081727262 ![]() ![]() communication minister num no dey goooooooo ![]() ![]() ![]()
| |||||
see Efe any number wey you call na weytin dey go tell you be dat Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: teeco on 8-06-2009 12:21 PM see Efe any number wey you call na weytin dey go tell you be dat ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
morning oo..and still mcheww Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:34 PM morning oo..and still mcheww finance minister... how you dey now?where you pikin? abi she don go school?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:36 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:34 PM morning oo..and still mcheww finance minister... how you dey now?where you pikin? abi she don go school? not yet
| |||||
Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:37 PM Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:36 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:34 PM morning oo..and still mcheww finance minister... how you dey now?where you pikin? abi she don go school? not yet ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:40 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:37 PM Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:36 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:34 PM morning oo..and still mcheww finance minister... how you dey now?where you pikin? abi she don go school? not yet ![]()
| |||||
Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:41 PM Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:40 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:37 PM Quote from: Kristiantus on 8-06-2009 12:36 PM Quote from: ironlady on 8-06-2009 12:34 PM morning oo..and still mcheww finance minister... how you dey now?where you pikin? abi she don go school? not yet ![]() ![]() ![]() ![]() my minister of communication you mean? its okay now... he meant no harm. ![]()
| |||||
shhhhhhhhhhhh ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech