liars hv their special place in the lake of fire says the Scriptures,the only tin that will make me lie, is to save life, if i see it can help not to kill him/her, not to drag ladies to bed, that's wrong, she non greey she go, many plenty for naija
mistakes in letters mistypes here. Posted: at 19-06-2008 12:52 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Oyin pls read this post from spicevision.. u go fit understand wetin i dey talk since Posted: at 19-06-2008 01:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fjoeaug at 19-06-2008 01:42 AM (16 years ago) (f) we gay lie because one thin that put us into trouble .frist woman to get want they need ........
sorry wat did u said? gay? pls we ain't talking abt dem but guyz Posted: at 19-06-2008 01:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lucychizzy at 19-06-2008 04:23 AM (16 years ago) (f) mis spelling Posted: at 19-06-2008 04:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 19-06-2008 09:23 AM (16 years ago) (f) we gay lie because one thin that put us into trouble .frist woman to get want they need ........
did u just say "GAY"....
Posted: at 19-06-2008 09:23 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 19-06-2008 12:44 PM (16 years ago) (m) am even getting confused in here ,, all dis xxxxxxxxx na waoo 2 many of dem , am jst Posted: at 19-06-2008 12:44 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lucychizzy at 19-06-2008 12:54 PM (16 years ago) (f) I wonder who has xxxxxxxxxx Posted: at 19-06-2008 12:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 19-06-2008 12:57 PM (16 years ago) (m) dats for the mis spelling ppl Posted: at 19-06-2008 12:57 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
lucychizzy at 19-06-2008 01:11 PM (16 years ago) (f) nna na waoohh Posted: at 19-06-2008 01:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 19-06-2008 04:34 PM (16 years ago) (f) I wonder who has xxxxxxxxxx
vixen x Posted: at 19-06-2008 04:34 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lucychizzy at 19-06-2008 05:07 PM (16 years ago) (f) What does the x mean Posted: at 19-06-2008 05:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 19-06-2008 05:31 PM (16 years ago) (f) Oyin, na wa ooo.. are you forcing me to become a lier? is it compulsory for a guy to lie just to get inbtw ??
am i forcin u to become a liar?.u are a professional liar,no corner corner or bend bend.for real ,u are.just to get inbtw wat? Posted: at 19-06-2008 05:31 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 19-06-2008 05:32 PM (16 years ago) (f) liars hv their special place in the last of fire says the Scriptures,the only tin that will make me lie, is to save life, if i see it can happy not to kill him/her, not to drag ladies to bed, that's wrong, she non greey she go, many plenty for naija.
God go bless u wel wel. Posted: at 19-06-2008 05:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 19-06-2008 05:35 PM (16 years ago) (f) Oyin pls read this post from spicevision.. u go fit understand wetin i dey talk since
watin him dey talk ,dey totally different from ur point. Posted: at 19-06-2008 05:35 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
fjoeaug at 19-06-2008 09:32 PM (16 years ago) (f) liars hv their special place in the lake of fire says the Scriptures,the only tin that will make me lie, is to save life, if i see it can help not to kill him/her, not to drag ladies to bed, that's wrong, she non greey she go, many plenty for naija
mistakes in letters mistypes here. Posted: at 19-06-2008 09:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 20-06-2008 12:13 AM (16 years ago) (m) What does the x mean
x has no meaning bt xxx..... Posted: at 20-06-2008 12:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
dats for the mis spelling ppl
if i face you here, you go run, cos i no the tricks wey you na frist the use as yahoo yahoo guys, lie lie na the main method wey u na dey use take the hammers gals, where their ways no even pure b4, why d new mugu no go support u,after all na the lie she go still belived, mis spelling my foot,over sabi,drop your cell phone number here, make i help you share ram to my guys coming to the country soon, cos na your way. Posted: at 20-06-2008 12:22 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
u self tire with all the proff's wey dey check spelling... ask them there highest attainment and u go they disappointed. Posted: at 20-06-2008 12:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my broda, no be small thing ooh, u think say, easy for 2 face take sing that song, cos he eyes see sum tin,that my guy just dey use level for the babe, and she dey accept the lie lie level,non be wetin we they talk be this,gals dey like maga guys sha, no be their fault,like dis proff's miss spelling over sabi, hahahahahahahaha Posted: at 20-06-2008 01:22 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
::)na wa o, guys dey lie well well, but some better one's still dey sha. Posted: at 20-06-2008 01:33 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |