where all our joke 4rum girls
dey
self,,,,,,
make e no b say dey don follow
ramadan go o, cause i don dey
miss everybody . Seriously, Guyz
too plenty 4 dis 4rum. We go do
some mearsurement 4 hia nw.
ASSIGNMENT 4 ALL
Any newbie wey won join d joke 4rum nw must be " Girls "
zeigbo nd co >> make una go oda
4rum go invite some girls come
( assignment 4 all )
we no want Girls scarcity again ,
( no girls cmt 4 one month nw )
ban some newbie boyz wey dey
post rubbish 4 dis site
incase una find dis missing
chicks >> # pls REport to d head of
d ultimate search leader ( stephen
or @sst Zeigbo )
NAMES OF GIRLS MISSING
1) RIHaNna
2) Da cutest
3) fertymor
4) chummily
5) omomarty
ask 4 oda names 4rom d search
leader <<>> THKS 4 UR CONCERN
y i post am 4 hia be say. If una help us see any 1 of dem, make
una pls report to d joke 4rum oga @t d top ( stephen nd @sst
zeigbo ),
MAKE UNA COME BACK HOME , ABEG !!!
Posted: at | |