i dey vex

Date: 11-08-2013 1:03 pm (11 years ago) | Author: iyke
[1] 2 3
- at 11-08-2013 01:03 PM (11 years ago)
(m)
mehn e don tey since dem slap me like
dis last,,,,,,,i went to church and na so
pastor just dey ginger,,,,"touch ur
neighbour hand and say u are my
angel"<> "touch ur neighbour leg and
say u mean d world to me" <> "touch ur neighbour waist and say u r
blessed" naw d problem be say one
fine gal sit near me,,,i just dey happily
touch touch her,,,,,,,,next tin pastor
shout na "touch ur chest and say bless
me lord"<<<,i tink say pastor say touch ur neighbour chest, na so i hold d gal 2
Bosom
.
.
.
d slap wey dem combine give me still dey ring for my ear Angry Angry


Posted: at 11-08-2013 01:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
- tkazzz at 11-08-2013 01:32 PM (11 years ago)
(m)
thank god say u no die ! Cause if to say u die dia. Na me go 1st annouce d wake keeping  Cool

Posted: at 11-08-2013 01:32 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 11-08-2013 01:54 PM (11 years ago)
(m)
Sad Sad Sad

Posted: at 11-08-2013 01:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 02:03 PM (11 years ago)
(m)
 Cheesy Grin

Posted: at 11-08-2013 02:03 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 11-08-2013 03:44 PM (11 years ago)
(m)
yeye boy.....u take style dey tap current cum say na pastor dey tell u.., lol

Posted: at 11-08-2013 03:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 03:57 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 11-08-2013 03:57 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 11-08-2013 06:26 PM (11 years ago)
(m)
E still dey ring abi you never still pick am?

Posted: at 11-08-2013 06:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 07:17 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 11-08-2013 07:17 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 11-08-2013 10:33 PM (11 years ago)
(m)
yeye people na this thing be the sorry wey una go tell me ni Sad

Posted: at 11-08-2013 10:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 11:19 PM (11 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 11-08-2013 11:19 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 12-08-2013 08:50 PM (11 years ago)
(m)
Angry

Posted: at 12-08-2013 08:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 12-08-2013 08:55 PM (11 years ago)
(m)
ogbenı
ı for add joın for u
u no see confessıon road for there b4 u come hıa?  Angry

Posted: at 12-08-2013 08:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 13-08-2013 08:02 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 11-08-2013 10:33 PM
yeye people na this thing be the sorry wey una go tell me ni Sad

we follow enjoy the pressin??

Posted: at 13-08-2013 08:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-08-2013 09:11 AM (11 years ago)
(f)
u soppose turn d oda cheek na
Posted: at 13-08-2013 09:11 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 13-08-2013 11:21 AM (11 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 13-08-2013 11:21 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 13-08-2013 03:58 PM (11 years ago)
(f)
sorry zeigbo no vex. next time try and listen wella
Posted: at 13-08-2013 03:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 13-08-2013 04:29 PM (11 years ago)
(m)
tanx baby i miss u were have u been

Posted: at 13-08-2013 04:29 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 13-08-2013 06:09 PM (11 years ago)
(m)
hahaha stephen u don crase kpatakpata u yeyeoo

Posted: at 13-08-2013 06:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 13-08-2013 09:41 PM (11 years ago)
(f)
 Tongue

Posted: at 13-08-2013 09:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- uploader at 13-08-2013 11:03 PM (11 years ago)
(m)
touch ur d** k and say sorry.
Posted: at 13-08-2013 11:03 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions