MAKE I USE AKPOS NAME? (Page 2)

Date: 12-08-2013 11:20 am (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 [2] 3 4
- mary11 at 13-08-2013 11:39 AM (11 years ago)
(m)
Rotten apples

Posted: at 13-08-2013 11:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-08-2013 11:52 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: mary11 on 13-08-2013 11:39 AM
Rotten apples
u sabi dem?
Posted: at 13-08-2013 11:52 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 13-08-2013 01:09 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-08-2013 09:09 AM
abeg, where u comot from?
yaba left Roll Eyes

Posted: at 13-08-2013 01:09 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 13-08-2013 01:40 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 01:09 PM
yaba left Roll Eyes
kai zeigbo, na wa 4 u o. badmouth
Posted: at 13-08-2013 01:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 13-08-2013 02:50 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-08-2013 09:08 AM
no mind jossy

I
 C  Cool

Posted: at 13-08-2013 02:50 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 13-08-2013 06:28 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-08-2013 01:40 PM
kai zeigbo, na wa 4 u o. badmouth
no be mouth dat guy na real kolomental

Posted: at 13-08-2013 06:28 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 14-08-2013 12:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 13-08-2013 06:28 PM
no be mouth dat guy na real kolomental
mmmm. ok o
Posted: at 14-08-2013 12:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 14-08-2013 12:37 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 14-08-2013 12:37 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-08-2013 12:38 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 14-08-2013 12:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 15-08-2013 01:24 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 14-08-2013 12:38 PM
Roll Eyes
there u go again
Posted: at 15-08-2013 01:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 15-08-2013 06:24 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 15-08-2013 01:24 PM
there u go again

he no go there again.....na u no dey understand im eyes.....he get half past 4 eyes

Posted: at 15-08-2013 06:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 15-08-2013 06:36 PM (11 years ago)
(f)
na wa oooooooooooooo dis yoke don old nor b small
Posted: at 15-08-2013 06:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 15-08-2013 08:32 PM (11 years ago)
(m)
tell ram

Posted: at 15-08-2013 08:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 16-08-2013 12:12 PM (11 years ago)
(f)
hmmmm
Posted: at 16-08-2013 12:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 16-08-2013 12:20 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 15-08-2013 06:24 PM
he no go there again.....na u no dey understand im eyes.....he get half past 4 eyes
hehehehehehe Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-08-2013 12:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 16-08-2013 12:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 15-08-2013 06:36 PM
na wa oooooooooooooo dis yoke don old nor b small
i no want make una 4get am dats y
Posted: at 16-08-2013 12:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 16-08-2013 01:05 PM (11 years ago)
(m)
Dat is wickedness oo

Posted: at 16-08-2013 01:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 16-08-2013 03:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 16-08-2013 01:05 PM
Dat is wickedness oo
abeg, how e take b wickedness o?
Posted: at 16-08-2013 03:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 16-08-2013 04:55 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: alabi22 on 12-08-2013 01:56 PM
ur comment self na pb4

cos is d truth

Posted: at 16-08-2013 04:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 16-08-2013 05:05 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 16-08-2013 03:11 PM
abeg, how e take b wickedness o?

You dey punish us to remember things na when we no dey school

Posted: at 16-08-2013 05:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions